This Be Ghana

C-Real MC

0 fans

C-Real MC


3:44
17 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Jerry John Rawlings
"Hello, psst
You better shut up when I'm talking okay

The 1st taking of power was not a question of taking of power
It was an attempt to contain the possibility of an explosion
And now the situation was ready for the possibility of an explosion"

Ghana
Where the black stars bore
Till the people for the flag staff call say make we shout
Ghana
Make the people for the outside
All bore say them go come back home to
Ghana!
Where the Presidos all be "John"

Dem dey get demma dough all along in
Ghana
You go feel say we be cool
Bra b3 hw3 wo b3 wo s3 sanaaa

No gidi gidi
I'm repping for GH and the Cedis
I'm repping the city that makes my dreams
Come filli filli
I dey feel wanna capa
If e be ball we dey play sef
See no gaba
I dey feel wanna shada
All a brother wants in the summer time is alasa

If you slack go talk for the wrong place
With the wrong force
Them go beat you basaa
If you want talk scores wey you slack go talk wrong score you go see your mother

Whether Man U or Chelsea
All the girls know say the boys all dey play pass
Dem be Messi
They dey wait break hearts
Take stop brains some
Claim their names

This be Ghana
E be place wey
If you play you go fit craze for the fame
This be Ghana
E no be say we be great
E be say we we dey flex brain
This be Ghana
What
You think say you go leave the same
You feel say we no get brain
This be Ghana
Where I flex my Banku, Fufu T Zet, Mako come through
This be Ghana
E be place wey all the girls chock for the club like they bore
This be Ghana
E no be say we be great
E be say we we dey flex more
This be Ghana
What
She feel say she go lef the same
She feel say you no get brain
This be Ghana
Where I flex from Dc, Osu, Teshie
Kw3 mb3shiii
This be Ghana

I promise on my honor
To pop 2 hot shots from the kiosk on the corner
Ey3 hot
Donna
I come down slow from the mountains to the Nshona
I dey chill for this GH
I dey get girls with more power than your prepaid
Whether Borborbor or Azonto
We dey play GTA with the Pompo
We dey ball from the north to the south
We dey play chaskele
We dey keep them out
Everybody knows photo
Better picture this
We are the home of your cocoa
We're the African Kings and Queens
If you hear those drums
Lemme feel you woso
When the enemies hear us coming we can feel their fear when their whole body popo
Raise your hands for the Red, Gold, Green
Green turns red once but we still gold feens
Raise your hands for the Red, Gold, Green
When the vet's on the set better rep that dream
Raise your hands for the Red, Gold, Green
From Accra to Wa we are living stars
Raise your hands for the Red, Gold, Green
We're outta this world
A true black star

This be Ghana
E be place wey
If you play you go fit craze for the fame
This be Ghana
E no be say we be great
E be say we we dey flex brain
This be Ghana
What
You think say you go leave the same
You feel say we no get brain
This be Ghana
Where I flex my Banku, Fufu T Zet, Mako come through
This be Ghana
E be place wey all the girls chock for the club like they bore
This be Ghana
E no be say we be great
E be say we we dey flex more
This be Ghana
What
She feel say she go lef the same
She feel say you no get brain
This be Ghana
Where I flex from Dc, Osu, Teshie
Kw3 mb3shiii
This be Ghana

Jerry John Rawlings
"Russian Revolution, any revolution you heard about
It was a reality in my country
And ..... it was dangerous .............."

"At long last, the battle has ended!
And Thus
Ghana, your beloved country is free forever"

This be Ghana
E be place wey
If you play you go fit craze for the fame
This be Ghana
E no be say we be great
E be say we we dey flex brain
This be Ghana
What
You think say you go leave the same
You feel say we no get brain
This be Ghana
Where I flex my Banku, Fufu T Zet, Mako come through
This be Ghana
E be place wey all the girls chock for the club like they bore
This be Ghana
E no be say we be great
E be say we we dey flex more
This be Ghana
What
She feel say she go lef the same
She feel say you no get brain
This be Ghana
Where I flex from Dc, Osu, Teshie
Kw3 mb3shiii
This be Ghana

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Cyril Gockel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the This Be Ghana Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "This Be Ghana Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7203016/C-Real+MC/This+Be+Ghana>.

    Missing lyrics by C-Real MC?

    Know any other songs by C-Real MC? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    This Be Ghana

    1
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song did this line "Well shake it up baby now ..." come from?
    A The Chocolates - Careless Wispa
    B The Dung Beetles - Waiter There’s Some Funk in my Soup
    C The Beatles - Twist And Shout
    D Pink Floyd - Another Brick In The Wall

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    C-Real MC tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!