Treasure
Rayzee Milla
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Mamma o ma yeh Mamma o ma Mamma o mamma Like the sun in the sky Mma you smile so bright Like the rain from above Wey dey cool mah mind Nobody wey fii take your place oo Nobody wey ah fii lay mah life for All the pains you went through just to give me life oh yeah All the pains you went through mma you paid the price oh yeah Oritsha bi iya o si laiye, iya la ba ma bo You be my special (Ololufe mi) Superwoman oh mamma (Eji Jo Omo mama ji Jo Omo eh) You be my special oh oh Super woman oh mamma (Eji Jo Omo mama ji Jo Omo eh) E bami kiiya mi (Oyoyoyo) Iya ni wura mi Iya toh bi mi lomo How ah won take talk am again oo, my dad is the best man in the whole wild world This kind of love me ah never see This kind of love wey dey warm my blood Oluwa bless mah daddy, plenty money wole wa Alafiya ko wole wa, ibukun re ko wole wa Lati kekere lati kekere won to gbe mi sori won fimi sere (O nah!!) From then till up to date Give thanks to jah all the way You be my special superman oo papa (E ji Jo Omo baba ji Jo Omo yeh) You be my special ohh oh special man oh oh yeh (E ji Jo Omo baba ji Jo Omo yeh) E bami kii baami (Oyoyoyo) Baba ni jigi mi E bami kii daddy Baba ni jigi mi Baba toh bi mi lomo Oya Jo mummy Jo mummy eh Gbese le ko kan, ji Jo fun Omo yin oo Ayomide Oya Jo daddy Jo daddy eh Gbese le ko kan, ji Jo fun Omo yin oo Akanji ni
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Treasure Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7196956/Rayzee+Milla/Treasure>.
Discuss the Treasure Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In