Debit Alert

Oshamo

0 fans

Oshamo


3:48

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line
I gat it, I gat it
I gat it, I gat it
I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line
I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line, walaii
Debit alert, debit alert
Debit alert don pass credit alert, credit alert
Debit alert, debit alert
Debit alert wey pass credit alert, credit alert
In my zone do not disturb
Modafucker don dey call
Selling gala na their work
To get money no be luck
Make we spend another go come
Na why everyday I dey ball
After money don finish, tell me na who I go call
Don't call my line, don't call my line
Vanessa don dey online
Na 2K you want again
Woni koba e joor don't spoil my life
Oh my God see wetin she carry
Debit alert for her body
Receiving debit alert messages everyday, I don tire
I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line
I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line, walaii
Debit alert, debit alert
Debit alert don pass credit alert, credit alert
Debit alert, debit alert
Debit alert wey pass credit alert, credit alert
No go dey use debit alert compare credit alert
No go dey use debit alert compare credit alert
Credit me first make we see who go first get alert
Dem don debit you abi? e don clear for your eye
Wetin dey cause debit
More debit
Goddamit, I pray for more credit
Wetin dey cause debit
More debit
Goddamit, I pray for more credit
I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line
I gat the money on my mind all the time
Mama dey call every time
Bitches been calling my line
Debit alert, debit alert
Debit alert don pass credit alert, credit alert
Debit alert, debit alert
Debit alert wey pass credit alert, credit alert
Debit alert, debit alert
Debit alert don pass credit alert, credit alert
Debit alert, debit alert
Debit alert wey pass credit alert, credit alert
I gat the money on my mind all the time
Bitches been calling my line
Wetin dey cause debit
More debit
Goddamit, I pray for more credit
More credit, more, more, more, more, more, moooore credit
More credit, less debit
Ikan ti oloun se, shan beeni ?

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Raphael Oladimeji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Debit Alert Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Debit Alert Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7196905/Oshamo/Debit+Alert>.

    Missing lyrics by Oshamo?

    Know any other songs by Oshamo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Debit Alert

    730
    23     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
    A Dennis Pavao
    B Keali'i Reichel
    C Gabby Pahinui
    D Israel Kamakawiwoʻole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oshamo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!