WITH YOU (feat. ROOZY)
DJ Ike
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
The most wanted Yah Yah yah yah Oh Yah yah yah Wetin be this wey you give Oh Ana Bella what is this Promise to give you everything back Kuz this kind love I never see I no go lie baby i've been through hell o You know me not so well Water Fit to commot my keg oh If only you are my girl Love is human Nobody Corner my woman No be you na You no fit corner my woman I really wanna do this o With you With you With you With you I really wanna do this o With you With you With you With you I swear i really wanna do this o With you With you With you With you Shawty Shawty ah Really wanna do this o With you With you With you With you Long time i been waiting for my sunshine You are my sunshine It is very hard to come by Even if dey try to dey come by Dey cant combine Gyal for you me ah burst fight o You dont even what i can do I just wanna light you like candle Or make you chop me like banku And i swear that i will see what i can do Love is human Nobody Corner my woman No be you na You no fit corner my woman I really wanna do this o With you With you With you With you I really wanna do this o With you With you With you With you I swear i really wanna do this o With you With you With you With you Shawty Shawty ah Really wanna do this o With you With you With you With you
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"WITH YOU (feat. ROOZY) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7169562/DJ+Ike/WITH+YOU+%28feat.+ROOZY%29>.
Discuss the WITH YOU (feat. ROOZY) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In