NYSC

Blackwizzy

0 fans

Blackwizzy


3:17
34 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Nysc

Greatest Nigerian students I hail oo
National youth service corps
Yeah...
I hail ooo
Yeah eeeeee
Them call me Blackwizzy
Woooowoo .. yeah
Aye yi ley heee
Yey heeee

Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey

Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey

We left our homes to serve our father land
No matter what we face
Yeah .
Naija is our fatherland
Anything wey them like make them talk o
Lazy youth one day we go top o
Wetin we dey find Na wetin we go chop o
Sorosoke everybody must talk oo
Thank God for the mercy journey
Kanmi fi oku wa ransè sile
E no Dey easy to stand for the sun o
Many girls don get sunburn oo
Ajo lawa kori gbewa dele
Kama ku sona kato dele
Ki alawee mashey fail ooo
33k mashey fail oo
Yee hee

Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey

Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey

Yeeeeeeh yeeeeeeeeh
Oh nooooo huuuu yeah
Hooooooo yeeeeeee
Inna the winter
Inna the summer we don go to school
So we no go fit suffer
After the service how we go see work
Government go do like sey them no see us
Them call us lazy youth
Them say we no serious
Economy slow everything so tedious
Bashey npe Anobi lashey tun kepe Jesus
Oh Lord shower your blessings make you bless us oo
Oluwa Showa lo
Oluwa Showa bo
Make we no die for the way heee
Bashey wa ni kashey pada dele wa
Person wey no send us message
Kanma Shey pada bere wa
Our parents wey sweat for the suffer
Awon na nikan pada jere wa

Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey

Irin ajo nysc yi tide
Oluwa Showa lo showade
Irin ajo nysc yi tide
Oluwa to Showa lor ko Showa dey

 Struggling with NYSC? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Blackwizzy Wasiu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NYSC Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NYSC Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7166178/Blackwizzy/NYSC>.

    Missing lyrics by Blackwizzy?

    Know any other songs by Blackwizzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    NYSC

    37
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which song does Jon Pardi describe a time when he misses his girl through a metaphor about the weather?
    A Heartache Medication
    B The Thunder Rolls
    C Rainy Night Song
    D Burning Man

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Blackwizzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!