BOP
Flexy Chase
Struggling with BOP? Become a better singer in 30 days with these videos!
Out here for here for the muller You know that's what really matters Mummy je n be ni ile naa I gat to work harder make I no suffer Yeah I lost a brother I lost a brother Omo Eru temi je shi ma je oba Barry yii shii ma pada wa wonder Like Larry me I am going gaga I never relent Wo M pushing harder Mo fe gbe gba dollar kin shee si naira When I pull , pull up in my Beamer So many things wey niggah Don see So many things wey me Don forfeit If no be money Don buzz me Only money turns me horny Eni o ni owo ko le teeeh boobbby Ewa nnaaaa kilo kan niggah Life is Yolo i hope you know that .. Private First class Make you pend am Who Dey vex Who Dey check 24/7 omo boy no relent Steady on my grind Kin le gba owo We living ,buh no one knows tomorrow nah my story I wan tell If no be for jah I for Don dead Who Dey check Who Dey vex 24/7 omo boy no relent Out here for here for the muller You know that's what really matters Mummy je n be ni ile naa I gat to work harder make I no suffer I lost a brother Who Dey vex Who Dey check 24/7 omo boy no relent Steady on my grind Kin le gba owo We living ,buh no one knows tomorrow nah my story I wan tell If no be for jah I for Don dead Who Dey vex Who Dey check 24/7 omo boy no relent
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"BOP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7157900/Flexy+Chase/BOP>.
Discuss the BOP Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In