High On Life (feat. Dapper Dee)

Czah The Dream

0 fans

Czah The Dream


2:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ooh ooh
Yeah yeah yeah
Dream

Moti shayo
Moti shayo
So many things wey dey happen
Monte carlo
Jeka jaiye o
Jeka jaiye pelu alaye o
So many things dey sup
Money wey dem talk say make we use chop we use am sub
Toripe afe cashout gan
Oh I'm high on life
What's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man
Me I'm high on life
Tell me what's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man

First we thank God
Cause everything we overcome it was serious
They didn't help us but we had our reason so we focused
So what's your P now I no dey form boss but you know I be O.G
I started out with nothing and I turned nothing straight up into something
(Yeah Yeah)
Girl call my phone tryna get the pipe(right pipe)
But I'm on the road tryna get it right(right right)
And when you get the cheese keep it with the mice(with the mice)
One of the goals is to get mommy a house
I be boss I be actor you fit call me klaus
I used to take denver to go to mars
I get bigger dreams na why I skip class
Focus on your goals remember your past

Moti shayo
Moti shayo
So many things wey dey happen
Monte carlo
Jeka jaiye o
Jeka jaiye pelu alaye o
So many things dey sup
Money wey dem talk say make we use chop we use am sub
Toripe afe cashout gan
Oh I'm high on life
What's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man
Oh I'm high on life
What's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man

Me I no fit wait make you blow o
Hmm
Cause I know say if you blow lasan
Na wahala o
Industry don scatter
Shine on bro
Drop more hits
Aje
Drop more hits
More blessings to you bro
One love

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayomide Omosebi, Ekundayo Omosebi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the High On Life (feat. Dapper Dee) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "High On Life (feat. Dapper Dee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7157361/Czah+The+Dream/High+On+Life+%28feat.+Dapper+Dee%29>.

    Missing lyrics by Czah The Dream?

    Know any other songs by Czah The Dream? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh here she comes, watch out boy she'll chew you up, Oh here she comes, she's a ________".
    A man eater
    B a cheater
    C mad creature
    D real beater

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Czah The Dream tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io