What You Heard (feat. FlyboyAmaan)

Czah The Dream

0 fans

Czah The Dream


3:21

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference

I know too much owo
Make man feel he is above all
Yeah I like your table
I no want make the table turn
God wey do am for you
Make him sef do am for me join
We all the same oh
Sometimes I feel all alone gan
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different
Different different different
We all the same no difference

So many things i dey face
As I dey I just wan dey my way
With no friends just me and my jay
Make I come dey hear music lowkey
Shawty wanna f*ck but I gotta keep my mind on my riches
I ain't got no time for these bitches
Came from a place no love no happy
Came from a place no love no money
Ye
But they say we not different
Just a couple ghetto kids with big plans
But you no get any money to achieve them
I know I can't die in the trenches
And I know I'm different
Ain't nobody is like me
Just me CTD
Pull up in a brand new Chevy
Yeah me I know say I different
All these fine girls wanna see the man
And I know say I different
Me I know say I different different

Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference

I wanna make money for my fam
Dem laugh me when I said I want a Grammy
Too many things wey dey flash for my mind
Too many stress reason why I take kpoli
Two shot two puff everything don soft
Who is in charge that's me I'm the boss
We in the ghetto make popo no burst
Give us our daily bread oh my lord
Yeah cause boys gats chop
Everything red boy got no funds
Yet she still dey ask for sub
Why why na omoge wetin sup
Why you come dey do falala
Matter for head like I carry dada
Me I no wan too dey para
Before dem talk say I dey cause palava
I just want to dey my dey
Dey my dey
I just want to roll my jay
And puff my jay
And dey my dey
I just want to dey my dey
I want no stress
Tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
So tell me tell me what you heard oh
You know we not different oh
Different different different
We all the same no difference
I know too much owo
Make man feel he is above all
Yeah I like your table
I no want make the table turn

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayomide Omosebi, Ibrahim Ahmed

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the What You Heard (feat. FlyboyAmaan) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "What You Heard (feat. FlyboyAmaan) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7157356/Czah+The+Dream/What+You+Heard+%28feat.+FlyboyAmaan%29>.

    Missing lyrics by Czah The Dream?

    Know any other songs by Czah The Dream? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    What You Heard (feat. FlyboyAmaan)

    6
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to the Eagles “We are all just prisoners here of our own _____”?
    A Despise
    B Entice
    C Device
    D Concise

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Czah The Dream tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!