Procrastinators

VOKUC

0 fans

VOKUC


4:08

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I know say one day we go make am
We go be the ones to call the shots
And be the ones to fly around
I know say one day we go create all the things
Wey we bin dream about
When we sit down dey think out loud
And I know say
Some people go tell you say
You dey waste time
I know say one day we go find out say
The dreams wey we bin dream
We suppose dream a little bigger than them
I know say one day we go look back
We go laugh at all the times
Wey we sit down
Just dey doubt ourselves
And I know say
Some people don tell you say
You dey waste time
But just tell them say
No be
Procrastinators wey we be
We dey run things
We dey make sure say
Everything goes right
But na the future wey we be
We dey work hard
Cos we dey sure say
E go dey alright
And with time you go see
Say good things come to all those
Who work and pray
Who work and pray
Who work and pray
I know say right now
You dey feel like sey
Dey feel like say
Dey feel like say
The things wey I just talk about
Na scam
But if you check am
You go find out say
You bin no even try at all
You bin just retire because of wetin dem talk
But I know say
If you start now
In a short while
You go surely go far
The chances dey say
Some go try to pull you back
Some go try to hold you back
But shake them off
And keep flying
But I know say when you make am
You go get so many friends
Many many friends
E go even shock you
And I know say some new guys
Some new guys go still tell you say
You dey waste time
But just tell them say
No be
Procrastinators wey we be
We dey run things
We dey make sure say
Everything goes right
But na the future wey we be
We dey work hard
Cos we dey sure say
E go dey alright
And with time you go see
Say good things come to all those
Who work and pray
Who work and pray
Who work and pray
No be
Procrastinators wey we be
We dey run things
We dey make sure say
Everything goes right
But na the future wey we be
We dey work hard
Cos we dey sure say
E go dey alright
And with time you go see
Say good things come to all those
Who work and pray
Who work and pray
Who work and pray

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chika Ukpai

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Procrastinators Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Procrastinators Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7137936/VOKUC/Procrastinators>.

    Missing lyrics by VOKUC?

    Know any other songs by VOKUC? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Take me to your heart, take me to your soul. Give me your hand before I'm old."
    A Michael Jackson
    B Michael Learns to Rock
    C Mariah Carey
    D Backstreet Boys

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    VOKUC tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!