BEB

Rhaymoney

0 fans

Rhaymoney


3:22

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

E go better nah since yesterday
Still yet ashiwo calendar
If you never suffer you no go relate
Tell me when we go make ham
Avoid see finish tori ogun laye
Them go won zero your balance
Eledumare on my Vpn ooo
Make I fit locate my helper
Them say I be like Omo nobody
Nobody will be somebody
24/7 on the street and I'm still grinding
Cuz party plenty wey I go give mummy
Home gat nothing to offer you than free food
Mofile sile and I jump on big shoe
You were born in April no mean say you be fool
You get small leg but money make you wear big shoe

Just pray make E open your way
Make e open my way
Gbafun muri ni gbafun gbaada
Make me and my brother
Make we fly Emirates
Just pray make E open your way
Make e open my way
Gbafun muri ni gbafun gbaada
Make me and my brother
Make we fly Emirates

Olowo lo shore olowo
Emi oni yon ree oloshi
Olola lo shore olola
Emi oni yon okuta
Olorire shore olorire
Emi oni yon ore olorike
Cuz this life wey me I come
Mi o wa lati wajo kukere

Oluwa dispatch me from fake friends
Wey dey  give me no sense
Wey no won makke I buy Benz
Wey dey  chao my bama still dey hide his own bread
All man for him self padimi
No be say make you no help your niggah
Cuz person wey fall today
Mafojudi igbera shii bo lola
If letter A no work You try letter B
Sumo Awon tomoshe yema wo bi zombie
Momi mo ee lori fi yomi
Eledumare jowo sign soromi
Home gat nothing to offer you than free food
Mofile sile and I jump on big shoe
You are born in April no mean say you be fool
You get small leg but money make you wear big shoe

Just pray make e open your way
Make e open my way
Gbafun muri ni gbafun gbaada
Make me and my brother
Make we fly Emirates
Just pray make E open your way
Make e open my way
Gbafun muri ni gbafun gbaada
Make me and my brother
Make we fly Emirates

Olowo lo shore olowo
Emi oni yon ree oloshi
Olola lo shore olola
Emi oni yon okuta
Olorire shore olorire
Emi oni yon ore olorike
Cuz this life wey me I come
Mi o wa lati wajo kukere Just pray

Just pray make e open your way
Make e open my way
Gbafun muri ni gbafun gbaada
Make me and my brother
Make we fly Emirates
Just pray make E open your way
Make e open my way
Gbafun muri ni gbafun gbaada
Make me and my brother
Make we fly Emirates

Olowo lo shore olowo
Emi oni yon ree oloshi
Olola lo shore olola
Emi oni yon okuta
Olorire shore olorire
Emi oni yon ore olorike
Cuz this life wey me I come
Mi o wa lati wajo kukere

 Struggling with BEB? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Saka Ishola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BEB Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BEB Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7090356/Rhaymoney/BEB>.

    Missing lyrics by Rhaymoney?

    Know any other songs by Rhaymoney? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    BEB

    12
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    There once was a ship that put to sea; The name of the ship was the ___________.
    A Silly O'Sea
    B Willy O'Sea
    C Holly O'Pea
    D Billy O' Tea

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rhaymoney tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io