LIFE (feat. Challex D Boss)

QBAIZ

0 fans

QBAIZ


3:29
33 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Na na na na
Qbaiz O
Merlibrown the beat killah
CDB o

I learnt a lot in life
To stand strong
Look out for people
I learnt a lot growing up
Seeing the things I love go away
I learnt a lot when I see my papa die
Eh eh
Life is not fair

Don't take life seriously
Cus nobody gets out alive
Oooo
No be you get the industry
Someday we all will die

Qbaiz Obole
Listen
I fit loose everything
But can never loose my hope
Mama said stay woke
Or son you stay broke
Same Nike kits
But different bank accounts
Gad a big dream
So I had to trade up my sleep
Ogbeni jejely
That's the life plan
Gra gra no fit take you
Go the right path
I sabi men wey be say
Na their men cast them
Same men wey them
Be dey follow chill up before
Same men
Wey no fit keep am 100
Same men
Na dem go still stab your back
When e burst
Them go use you do merriment
But as a gee I no fit to sideline men

Ama ama stay grinding on my own
Ama ama stay woke grinding
Ama ama staying pressing keys
Till the day Oluwa shine light

Don't take life seriously
Cus nobody gets out alive
Oooo
No be you get the industry
Someday we all will die
Yeyeyeiii! 
Chai!

One time amela
I get a friend them call Mandela
Fight o
The man e fight o
But na the same people e fight for
Na the same people
Them put am for prison o
Prison o
But someday
All the things wey we dey do
E go speak for us
I say someday
All the bad things wey we do
It will speak for us á
Some dey bring the curse á

Don't take life seriously
Cus nobody gets out alive
Oooo
No be you get the industry
Someday we all will die

Ama ama stay grinding on my own
Ama ama stay woke grinding
Ama ama staying pressing keys
Till the day Oluwa shine light

2015 I almost gave up on my dream
Pops told me
Choose the music or
Over me
That night
I laid up on my bed kept crying
Cus of chasing my dreams
I made bad grades
Skipped all my classes
Everyday I dey practice
I'm trynna get bread
I no dey look
Who dey my front
Cus anything you like
Make you dey yarn
Make you dey talk
I just dey chase my dream
My guy you no be God
Cus you cash out
You no dey call again
Since you ball hard
You don dey see yourself
Omo this life
Na turn by turn
I dey wait for my turn
Cus I know say e go soon come
Hahaha
Qbaiz Obole

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Charles Ofem, Emmanuel Obongha

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LIFE (feat. Challex D Boss) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LIFE (feat. Challex D Boss) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7087961/QBAIZ/LIFE+%28feat.+Challex+D+Boss%29>.

    Missing lyrics by QBAIZ?

    Know any other songs by QBAIZ? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    LIFE (feat. Challex D Boss)

    16
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band released a song with the lyrics "Cause I was sent to warn you the devil's right beside you"?
    A Shinedown
    B Silent Theory
    C Smith & Myers
    D Pop Evil

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    QBAIZ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!