One Nicker

Denko Baby

0 fans

Denko Baby


2:14

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ile man dey suffer man
Ile ile ile man no won man stand
Ile ile ile i no understand
Ile ile ile i no understand

Ile man dey suffer man
Ile ile ile man no won man stand
Ile ile ile i no understand
Ile ile ile me i no understand

Wetin my eye never see hmm
Wetin my heart never think hmm
I just decide to be me
Be me be meee

Wetin my eye never see hmm
Never see
Wetin my heart never think hmm
Never think o
I just decide to be me
No bad drugs no bad drugs

I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker i still thank the lord

I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker but i thank the lord

I don't won no bad drugs
I don't won no bad drugs hmm
I just wanna keep my head up
I just wanna keep my head up uuhhh

Me i never
Me i never stop to dey face my fears
I no dey cry i dey wipe my tears
I no dey shake cuz i know am blessed
Cos i know am blessed
See na my songs dem dey flex
See everyday dem vex
You no fit cause who god don blessed

Wetin my eye never see hmm
Wetin my heart never think hmm
I just decide to be me
Be me be meee

Wetin my eye never see hmm
Never see
Wetin my heart never think hmm
Never think o
I just decide to be me
No bad drugs no bad drugs

I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker i still thank the lord

I be that boy
With one nicker
Wey dey go school
With one nicker
I dey keep bread
For my one nicker but i thank the lord

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Denis Olem

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Nicker Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Nicker Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7065797/Denko+Baby/One+Nicker>.

    Missing lyrics by Denko Baby?

    Know any other songs by Denko Baby? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How many albums does Ariana Grande have?
    A 6
    B 10
    C 4
    D 8

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Denko Baby tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!