Source
Bryan the Mensah
Struggling with Source? Become a better singer in 30 days with these videos!
Tell you menners Say I got a plan We go see how the story ends Even though I no dey bed If you see Say I dey Speedop make you no dey shock cos I got helping hands From my Father in the sky He wey he dey bless me yeah Gimme peace and direct me yeah Wey e no be just me yeah Yeah if you go make e source Nana e no be time no Trust me man e be your mind If you go reach someplace, E be what you decide on That tin no go be easy at times but Nana Only me peh I fit Live my dream So what them dey talk dierr Issa deaf man ting Nana Baba God gimme the grace I need To make it successfully honestly My people no dulling Do something Afe s3s3 dierr more papping And that’s why we’re not stopping So if you dey dream Chale you for dream big Cos e go fit happen yeah man e go fit source Serve a living God So e go fit source Yeah e go fit happen Yeah man e go fit source Yeah e go fit happen yeah man e go fit source See e go fit source make e over you sef E go over you E go over you E go over you sef E go over you E go over you E go over you Your own go come Wait wait wait your turn That your flame want cold Chale make it burn ‘Go calculate -late Late my turn But I changed my ways Just to play with them You know I Control my own science and know I That's why my Jah blessed me over Now all the waiting is over Is over Is over The wait was all worth it Time to fly a bird up in this, so perfect Word to a wise in the back I never heard it Wake to an L and ask yourself do you deserve it Do you deserve it The wait was all worth it Time to fly a bird up in this, so perfect Word to a wise in the back I never heard it Wake to an L and ask yourself do you deserve it But you know them My people no dulling Do something Afe s3s3 dierr more papping And that’s why we’re not stopping So if you dey dream Chale you for dream big Cos e go fit happen yeah man e go fit source Serve a living God So e go fit source Yeah e go fit happen Yeah man e go fit source Yeah e go fit happen yeah man e go fit source See e go fit source make e over you sef E go over you E go over you E go over you sef E go over you E go over you E go over you E go over Ouu Ouu Yeah My people no dulling Do something Afe s3s3 dierr more papping And that’s why we’re not stopping So if you dey dream Chale you for dream big Cos e go fit happen yeah man e go fit source Serve a living God So e go fit source Yeah e go fit happen Yeah man e go fit source Yeah e go fit happen yeah man e go fit source See e go fit source make e over you sef E go over you E go over you E go over you sef E go over you E go over you E go over you
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Source Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6945289/Bryan+the+Mensah/Source>.
Discuss the Source Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In