Prayer

Walter Wani

0 fans

Walter Wani


3:44

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Money! Money!! Money!!!
And this the boy dem

Every day, Every night
We dey hustle no dey think twice
Ebi money we dey search
Ebi money we dey search

Cos' we all want the money oh
Make some kudi and chop life
Ebi money we dey search
Ebi money we dey search

Cos' this life no be joke oh
Anything you want, you for push oh
Life no be easy when you broke oh oh oh oh

Cos' this life no be joke oh
Anything you want, you for push oh
Life no be easy when you broke oh oh oh oh

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

Day by day we dey hustle
Searching for the money, every day is a struggle
Time no dey, so i fight like a rebel
Ɔbra yɛ ɔko
Keep my feet on the peddle, i dey go
Search for the doe
No matter where edey, chale  i go find o
So when you see me blow
Hu no sɛ ma brɛ o
Ye sii mu akɛy're, chale mese nyɛ ɛnnɛ o
Life no be easy for the street
If you know, give me blow
Shouldn't be here, but chale mercy said no
So i dey on the low
Chasing that paper
I don't really care, whether cedi or CFA
Man taya for this money matter
All week long, we dey find that kwacha
Looking for a piece of dime, in a rich man's mine
No be easy, that be why men suffer

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

Always on the grind, nika-nika
Can't slow down, fi sɛ ɛmerɛ yɛ sika
Need to move quicker
I for get the bag ASAP, no delay
Or my kids might suffer
Feel that pressure
Sole bread-winner
Money on my mind, won't call me a quitter
I dey go, i dey come
Eno be easy but Accra stay by plan
No time to waste
No sleep, i dey hutsle for days.
Everyday be grind day, won't stop the chase
I dey go my way, till the hustle pays this bills
I want a house in on the hills
Give me that
Give me that money
Mepɛ sika pii, that too much money
Dangote money and Despite money
Me, i just want chill

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

That be why, i dey pray
Make money, come my way
Make my hustle pay
Make my hustle pay

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Walter Aikins

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Prayer Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Prayer Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6912497/Walter+Wani/Prayer>.

    Missing lyrics by Walter Wani?

    Know any other songs by Walter Wani? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Blinded by the light.....
    A Rode up in a Duze
    B Revved up like a deuce
    C Rolled up like a douche
    D Wrapped up with a deuce

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Walter Wani tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Prayer

    »