Belinda (feat. Magnito)
OD Woods
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Uh uh uh uh Uh uh uh uh Oh Yh oh yh Uh uh uh uh Uh uh uh uh Oh Yh I no go lie baby girl I feel your package E be your back wey dey cause many damage You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na I no go lie baby girl I feel your package E be your back wey dey cause many damage You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na Shey na today Shey na tomorrow baby When you go come into my yard Make we discuss this matter Shey na today Shey na tomorrow baby When you go come into my life Make you come chop my money I still dey wonder why you choose me E get as you dey do me Do you really love me for real Or you just want to do me Girl open up for me I just wanna know how you feeling Know how you feeling eh eh Belinda Belinda Oh my darling Belinda See Wetin you carry Belinda You turning me to a believer Belinda Belinda Oh my darling Belinda See Wetin you carry Belinda You turning me to a believer I no go lie baby girl I feel your package E be your back wey dey cause many damage You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na I no go lie baby girl I feel your package E be your back wey dey cause many damage You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na Shey na today Shey na tomorrow baby When you go come into my yard Make we discuss this matter Shey na today Shey na tomorrow baby When you go come into my life Make you come chop my money We started this whole thing from beginning SA girl whatchu say Okay from beninging She come dig gold Okay from the digging Now we started joking oh Okay from the kidding Ka san na Sama wata yarinya a wani biki ne Ta na da tsabta Yarinya mai bakin Jiki ne Nasa Makunli na cikin ta kuma taki In Cire Tana da Zaarki Kaman Rake Kawo reke In Pere Na her dey make me dey Put one and two together We dey indoors on a regular Due to weather I don do to mechanic What you do to welder Na she be my trophy Me I don win the medal As I wan marry my girl Dem begin ask for cow, ask for goat My brother dey de ask for fowl Dem wan my bank account then I asked her how Me and Od woods dey ball Make you ask howfa I no go lie baby girl I feel your package E be your back wey dey cause many damage You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na I no go lie baby girl I feel your package E be your back wey dey cause many damage You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na Shey na today Shey na tomorrow baby When you go come into my yard Make we discuss this matter Shey na today Shey na tomorrow baby When you go come into my life Make you come chop my money
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Belinda (feat. Magnito) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6899932/OD+Woods/Belinda+%28feat.+Magnito%29>.
Discuss the Belinda (feat. Magnito) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In