pray (feat. primade)

Dantex

0 fans

Dantex


2:57

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I'm on sit tonight
Writing more songs fi life
Only God gat me..  you no fit to hate me
Cause I go blow your mind
No lie I can't deny
Bad belle talk I despise
Dey finna block me.  Block all my chances
But I've got God all my life.
Mummy call me she tell me go softly
Nah why I fear nothing
I go shine you go see e
E no shock me
If man dem a wan block me
I go dey things slowly
Till I find my way on jah

Two best fuckin on the beat we go blow your mind
Always fighting for success that's the game of life
Spirit wey Dey control me omo dey be like five
Make better days fast or else I go carry bike
Even we dey losing team encourage we are winning
No matter how the way be Omo we are not quitting
Work hard not for thousand but for the milli
Until I gain ham no time for chilling
So dribble them with no mercy
Praying hard for the blessing
Enemy hate they are vexing
Baba God please teach them lesson
Adura mi nipe kin ma de sesin
Won sope isan lodepe bruce lee
Fight with no stain awon eyan jet lee
The car is outside baby girl get in

I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know ooo
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know ooo

I know you dey always pray for me mummy
I go down on my knees  praying to God early morning
Origin to bitter  sodi  honey
Make I voice our make my fire keep keep burning
Baba God pls pick up your call
He don dey tey wetin Dey occur
I've try my best I don leave the rest
I need change of level make I move to next

Mummy call me she tell me go softly
Nah why I fear nothing
I go shine you go see e
E no shock me
If man dem a wan block me
I go dey things slowly
Till I find my way on jah
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know ooo
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know you dey pray for me
I know ooo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: adeyemi olukoya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the pray (feat. primade) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "pray (feat. primade) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6859345/Dantex/pray+%28feat.+primade%29>.

    Missing lyrics by Dantex?

    Know any other songs by Dantex? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    pray (feat. primade)

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Fanny", the Bee Gees sing "Be tender with my _____, you know how easy it is to break it"
    A Love
    B Hand
    C Glass
    D Heart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dantex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!