Fast Forward (feat. Dviber)

Wakidy Banks

0 fans

Wakidy Banks


3:21
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ain't no bagger tell me nothing
Dem no fit to stop my shine
Pull up and I'll show you something
Brother no dey waste your time cause
Can't stop this boy oh
Say i don see plenty thing wey go make I want to sour oh
Ooh ye
Baba God i have had enough oh
Shey make I pass you remote make you help me press fast forward oh
Cause i have had enough
Fast forward to the better part
Show love no
Still you wan make I blow
Even those wey fit help me de say make I go
Olosho enter na then him go say mk I show
She go dey chop am
Still dey play am like game of thrones
Alaye pick money today tomorrow wotsup
Bro chat me VPN no dey gree me talk
Hi for whatsApp
Bro go dey do big boy
You go dey wonder if na sub
Abi you no get network
Bro shebi you say make I inbox
I swear that message they there like Ankara wey my tailor cut
Nawa o
Na so the thing dey sup if you no get money gee nobody go be your bro
247 mehn I'm stuck in my grind
Making mama proud that's all on my mind
Gottta stay woke
Never loose guard cos money be calling me on phone facetime.
Say I don see plenty things wey go make man want to sour oh
Ooh ye
Baba God i have had enough oh
Shey make i pass you remote make you help me press fast forward oh
Cause i have had enough
Fast forward to the better part
Ain't no bagger tell me nothing
Dem no fit to stop my shine
Pull up and i'll show you something
Brother no dey waste your time cause
Can't stop this boy oh
S/o to my brother mans
They married to their hustling
See my grind I'm stuck in it
Tryna get this big bags
Long time in this struggling
Baba God bless my hand
Make your blessings follow me
I don have enough of this
Jiggy from the east side
Yea I'm fucking hooligan
I don't need no company
Except if it comes with money
They call you blood
When the feeling is mosquito
You gotta note that life is a teacher
They pour you some liquor
And It's out on the media
Help for clout chasing is sicka like fever
Gone are the days when we kiss ass for favors
Gone are the days when dey say send us your best songs
Gone are the days when dey just say entertain us
Gone are the days when this bitches isolate us
Too Many mutton for the ramadan
Me got no time for beef
Man I'm stuck in my grind all night
Serious minded with the Forbes list
If no me I've been chasing all my paper
No time me am chasing all this paper
When am bored am making all this paper
Making all this money I've been making this cheddar

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Nworah Nicholas

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fast Forward (feat. Dviber) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fast Forward (feat. Dviber) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6858202/Wakidy+Banks/Fast+Forward+%28feat.+Dviber%29>.

    Missing lyrics by Wakidy Banks?

    Know any other songs by Wakidy Banks? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Fast Forward (feat. Dviber)

    16
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rock band wrote the song ‘Grantchester Meadows’?
    A Deep Purple
    B The Doors
    C Pink Floyd
    D Dire Straits

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wakidy Banks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!