For You

Dee Inspirez

0 fans

Dee Inspirez


2:54

 Struggling with For You? Become a better singer in 30 days with these videos!

Even if I no get o
All the thing wey you like
I no fit get you
My love e still dey for you
My love e still dey for you
Inspirayray
Promises you made to me the other day
You say you go dey in the sunny the rainy or cloudy dayyyy
I don look around for you
I no dey see your face
One peck pere
I don dey okay
Even if I don't
Even if I no get

All the things wey you like
I no fit get you

My love e still dey for you
My love e still dey for you
Even if I don't
Even if I no get
All the things wey you like
I no fit get you
My love e still dey for you
My love e still dey for you

Ohh naaaa yeehhhh
See wetin you generate
Oh makachukwu girl sey me I can't explain it
Nooooo
Shey you be aeroplane
You dey fly for my head
Girl I can't explain it
Oh why
Me I don dey find you girl so baddd
Wetin you dey do me girl no time
E be you dey make me lose my mind
Loose my mind

Promises you made to me the other day
You say you go dey in the sunny the rainy or cloudy dayyy
I don look around for you
I no dey see your face
One peck pere
I don dey okay
Even if I don't
Even if I no get
All the things wey you like
I no fit get you
My love e still dey for you
My love e still dey for you
Even if I don't
Even if I no get
All the things wey you like
I no fit get you
My love e still dey for you
My love e still dey for you

Gbonoo
Na you dey make me Shanoo
If e no be you me I don't know
Me I don't know ooo
Me go dey your body like a tattoo
Anybody come
Me I want you

Wan Chan chi fight kung fu
All because of you
Promises you made to me the other day
You say you go dey in the sunny the rainy or cloudy dayyy
I don look around for you
I no dey see your face
One peck pere
I don dey okay

Even if I don't
Even if I no get
My love e still dey for you
My love e still dey for you
Even if I don't
Even if I no get
All the things wey you like I no fit get you
My love e still dey for you
My love e still dey for you

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abiodun Korede

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the For You Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "For You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6837241/Dee+Inspirez/For+You>.

    Missing lyrics by Dee Inspirez?

    Know any other songs by Dee Inspirez? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    For You

    2
    1     0

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the song "Wasted on You"?
    A Morgan Wallen
    B Blake Shelton
    C Keith Urban
    D Ed Sheeran

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dee Inspirez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io