Lowo
K Smart
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Call me Ksmart by the name I swear no one love broke niggers Ile aye yi olo bi opa Ibon Tell me why you Dey beef your brother yeeh Why you no wan make we win together Make I win make you win Ole Lowo tie mon titemi Yee I no pray for loud kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo Like I said before ijowo lama Lowo Mama tell me say this life nah story My boy you will not die before your glory I go conquer yee mo ma bori Ogun esu laye mi moni moma bori Cos of this money awon padi kan ti Shenk me Won ni shey koye kintima lo Benz nhi Buh moso funpe olorun ma bless me Gbogbo awon tiwon reply mi tele ma text me Yee Won ma text me Edumare wadami lohun Komo ti o tomi mashe gbami lohun Edumare wadami lohun Komo tio Tomi mashe gbami lohun Ile ye yi olo bi opa Ibon Tell me why you Dey beef your brother yeeh Why you no wan make we win together Make I win make you win Ole Lowo tie mon titemi Yee I no pray for loud kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I gatz to buckle up my shoe I gatz to work harder Miole sare keke kinwa kolu olokada Mama jeki won bere pe olorun mhi Da yee Mama is getting old I gatz to make it fast Sometimes we eat dinner without eating breakfast Ahn ahn ahn Ile aye yi olo bi opa Ibon Tell me why you Dey beef your brother yeeh Why you no wan make we win together Make I win make you win Ole Lowo tie mon titemi Yee I no pray for loud kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for loud kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo I no pray for small kinshatilowo Outro Edumare wadami lohun Komo tio tomi mashe gbami lohun Edumare wadami lohun Komo tio tomi mashe gbami lohun
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Lowo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6832254/K+Smart/Lowo>.
Discuss the Lowo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In