Only_God (feat. Adeban)

Tivah_boi

0 fans

Tivah_boi


3:14

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Drop another chorus
I was a bad boi Tivah
Living life like a nigga
So many thought for head but I swr I no fit think am
If na money we go take am
For the hustle I go face am
For the bag I go chase am
Still people just dey hate am
If na to lie bet it on I don fake am
But always making progress
Everyday na process
Only God for success
F*ck up all my budget
Never to carry last causes my aim is to become first
Bash the car and dash the car
Shebi na you dey call me bastard
Now me be Master I be the king of the gangster
Please cook my pasta
If I be the father shey you go fit be my daughter
I keep praying I keep praying
My prayer Haven't been answered
That wat I keep saying
Say dem go promote all my songs me I keep paying
Awon werey Ashe won gba mi won fi owo mi feyin
Then I was f*ck up life hard
E be like world cup
My day's where moving fast bro
E be like wall clock
Nobody understand wetin I dey face so I buckle up
One day me sef go level up
But street con sweet pass 7up
Anytime am down only God dey ginger me
Badboi Tivah always make dem shiver ni
All My haters dem all I wish you fever ni
Never to hinder me am always full of energy yeh
Omo na only God
Ummm ummm ummm
Omo na only God
Ummm ummm ummm
Yehh
Never ever feel down cause I know where I'm going
A lot shit happen  but me, ain't folding
Every day I dey stand garara even though I get weytin dey bother mind
But I no fit foh I get God wey dey Stand by me... Ye ye ye
Ota po won po gan
And they do shit lototo
Some go wan kill
Some go wan stop you
Some go want make you fall yeh!
Me I do my thing my way
Na God dey open that way
Ibi ti ma de mo ma de
Koda ko bami sare eh eh...
Omo na only God

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Fayemi Ezekiel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Only_God (feat. Adeban) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Only_God (feat. Adeban) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6832088/Tivah_boi/Only_God+%28feat.+Adeban%29>.

    Missing lyrics by Tivah_boi?

    Know any other songs by Tivah_boi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "So come on, come on, do the ________ with me"
    A Locomotion
    B Misdevotion
    C Countermotion
    D Self-Promotion

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tivah_boi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!