Yawa Dey

Haywaya

0 fans

Haywaya

Haywaya is a Ghanaian musician known for his unique blend of traditional highlife and hip-hop. He gained popularity with his energetic and distinct rap style, incorporating traditional rhythms and melodies into his music. Haywaya has collaborated with various artists and continues to make waves in the Ghanaian music industry. more »


3:01

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ei o ei
Ei o aa aa
Ei o ei

Shout out to all the naughty girl dem
Wey dey likey the long ogede
If you know you belong to the sect
You can come to my yard
Come to my
Bring your friends but the ones wey correct
Cos my boys )munp3 kwasiasem
If you joke you go carry belle
If you come to my yard

I dey stand for my place oo
Stand for my place oo
As I see you dey whine waist oo
See you dey whine waist oo
Blowing kisses to my face oo
Kisses to my face oo
Make I want to run your race oo
But I no know say you be real trap queen

Oo baby Yawa dey
Yawa dey
Ooh my baby Yawa dey
Yawa dey
For person wey touch your body
Yawa dey
Ooh my baby yawa dey
Yawa dey

O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon

Shout out to all the naughty girl dem
Wey dey likey the long ogede
If you know you belong to the sect
You can come to my yard
Bring your friends but the ones wey correct
Cos my boys )munp3 kwasiasem
If you joke you go carry belle
If you come to my yard

I dey stand for my place oo
Stand for my place oo
As I see you dey whine waist oo
See you dey whine waist oo
Blowing kisses to my face oo
Kisses to my face oo
Make I want to run your race oo
But I no know say you be real trap queen

Oo my baby Yawa dey
Yawa dey
Ooh my baby Yawa dey
Yawa dey
For person wey touch your body
Yawa dey
Ooh my baby yawa dey
Yawa dey

O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon
O né sé, o né
O necessary gon

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abubakar ummar

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yawa Dey Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yawa Dey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6804624/Haywaya/Yawa+Dey>.

    Missing lyrics by Haywaya?

    Know any other songs by Haywaya? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Yawa Dey

    9,534
    45     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote “Get down on it”
    A Marvin Gaye
    B Rkelly
    C Kool and the gang
    D Miguel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Haywaya tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!