Aiye yii (feat. Babyjez)

Ray boi

0 fans

Ray boi


2:50

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh shaye yio
Keh jaye yio o

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh jaye yio
Keh shaye yio

F*** haters f*** their papa
Things I Dey fear Na sapa

I fit do anything for my mama
Some get car some dey waka

Life no balance Omo iyami stay galant
Life no balance omo iyami stay galant

Who comot lighter for my pocket
Gimme btc for my wallet

I be Omo ologo kosiro nbe
I be Omo ologo kosiro nbe e

Time is f***** slowing
Broke depressed and no loml

Mo n korin won ni oshe omo mi
Eyin le lomo ke gbomo yin

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh shaye yio
Keh jaye yio o

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh jaye yio
Keh shaye yio

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh shaye yio
Keh jaye yio o

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh jaye yio
Keh shaye yio

Life Na 1 no be 2
I go fight sapa with kunfu

Where money dey make I come through
Mo she jeje when I stay put

If Na money matter you can call me
If you get problem you call God

If Na money matter you can call me
If you get problem you call God o

See na money matter wey dey arouse me
If I want one I go ask you politely

When I broke I face God ask God say why me
I Dey grind steady make sapa no catch me

Bill everywhere make I run go
Make I run for puna make I no broke

I don say bye bye to my broke days
And I no wan go back to my old ways

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh shaye yio
Keh jaye yio o

Aiye yi aiye yi o
E rora shaye yi o

Feels free keh jaye yio
Keh shaye yio

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Akinbode Bayo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Aiye yii (feat. Babyjez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Aiye yii (feat. Babyjez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6752631/Ray+boi/Aiye+yii+%28feat.+Babyjez%29>.

    Missing lyrics by Ray boi?

    Know any other songs by Ray boi? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Aiye yii (feat. Babyjez)

    20
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Daddy Issues" is from the group?
    A BTS
    B The Neighbourhood
    C The Mavericks
    D Panic at the Disco

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ray boi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io