Omahema

Ayzay

0 fans

Ayzay


#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yee eee 
Ooh naa na
Ayzay, on the microphone
Ooh naa na
I’m killing this song one time
One time, eeh, yeee

I want you for life oh my babyyyy
Na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
You dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
You restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa

Sweet chocolate 
Na you, I go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate 
Na you, I go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, Omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana
Under the rain, girl, I go be your umbrella eeh
Ella ellla, ella ella ella, ella ella
Pretty Cinderella, ooo ooo

Because I love, love, love, love you 
My papa, carry me go sancooo
Them think say, I don psycho
Because I love, love, love, love you 
My mama, flog my yansh 
Say, I be omo olodo ooo ay aaa

Sweet chocolate 
Na you, I go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate 
Na you, I go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, Omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana

Soromu, kanyi laba, laba
Odo yewu, ooh na
Soromu, kanyi kuba, kuba 
Oyo yo mu, eeh
Say, nwa mara nma dancey ooo
Nwa mara nma, shakey ooo
Stay with me, iyawomi 
Baby, baby, baby, baby yoo, yoo eeh

I want you for life oh my babyyyy
Na you, way give me joy, oh my babyyyy, yee eee
You dey swift my pain, oh my babyyyyy, yee eeee
You restart my heart, oh my sheriii, co co, ya yaaa

Sweet chocolate 
Na you, I go date
Make we relate
I no won delay oooo
Sweet chocolate 
Na you, I go daaate
Make we relate
I no won delayyyy

Say, Omahema, lemme treat you wella eeh
Ooo wo aw aw aw aw yeeaahh, eahh, eahh, eahh
Say, omalicha, lemme be your lover eeh
Be your lover eeehh, ooh nana
Under the rain, girl, I go be your umbrella eeh
Ella ellla, ella ella ella, ella ella
Pretty Cinderella, ooo ooo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chibueze Nwagboso

Lyrics © TUNECORE DIGITAL MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Omahema Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Omahema Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6742939/Ayzay/Omahema>.

    Missing lyrics by Ayzay?

    Know any other songs by Ayzay? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Omahema

    242
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How do you pronounce the name of the American indie band MGMT?
    A migmit
    B em gee em tee
    C migemt
    D managment

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ayzay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!