Good Life

Martins Xpr

0 fans

Martins Xpr


2:52

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

This one na the gbedu weh go ginger your body
Even as e enter you go still dance to da beat
Oh no
XPR
Another music
Another one
Pour me some liquor me I no fit shout
Hustle everyday me I no fit tire
Hunger hook man for neck,but I no fit kpai
And I no fit kpai
And for my broda dem
Dance to the song make I feel your vibe
Make u no too cry,e go reach your time
Just dey Hustle and believe Jah
Everyday we dey pe pe
Pe pe ri pe pe ri pe (we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And for cash I fit fight everyday (larote)
We dey pe pe ri pe pe ri pe(we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And we go gather say
We just dey feel like wan kind big man oh oh oh
So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)
So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)
Me I no send anybody
Cos I know for my side I sorji
Say me no bother nobody
And I wish u what you wish me
I say Me I no send anybody
Cos I know for my side I sorji
Say me no bother nobody
Somebody wan say
Every day we dey pe pe,
Pe pe ri pe pe ri pe (we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And for cash I fit fight everyday (larote)
We dey pe pe ri pe pe ri pe(we dey pray)
We dey pray father make money dey(money dey)
As for love I fit pause and replay(and replay)
And we go gather say
We just dey feel like wan kind big man oh oh oh.
So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)
So we say cheers to the good life
I wish u joy and a new smile
(We no want wahala)
Just good vibes
Anything wey wan stop this our new shine
(Holy ghost fire)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Martins Nwaigwe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Good Life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Good Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6703980/Martins+Xpr/Good+Life>.

    Missing lyrics by Martins Xpr?

    Know any other songs by Martins Xpr? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Good Life

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    REM: “I thought that I heard you laughing. I thought that I heard you sing. I think I thought I saw you ____”.
    A fly
    B lie
    C try
    D cry

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Martins Xpr tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!