Sapa

Mr Gbafun

0 fans

Mr Gbafun

Mr Gbafun is a Nigerian musician known for his unique style of Afrobeat and rap music. He has gained popularity for his energetic and catchy tunes, often incorporating relatable lyrics with a blend of street vibes. He has released several tracks and has collaborated with other artists in the Nigerian music industry. more »


3:14
27 

 Struggling with Sapa? Become a better singer in 30 days with these videos!

I know say e no go red forever
YG loshey beat
As I dey like this I no get kara
I don check up with my last card
Omo i dey face my Sapa
Now I dey face my Sapa
I know say
I go gba Ope Nla Nla
And enemies go pray
Make I scatter
But now I dey face my sapa
Me I no dey see them rara
Wetin I know be say
E no go red forever o
Forever
E no go red forever
Eye wey dey red
E no go red forever
Forever
E no go red forever
I dey on a low my bruda
Leave me alone my bruda
Unless we wan
Talk on the gooba
Na wetin dey
Sweet my body like sugar
All my head dey hot
I need to cool off cool off
Miolema gun okada
I need to pull up pull up
And as a broke boy
I no dey seek for true love
The matter go too long
If she stay for too long
She go frown
When I say e no Dey
If she stay too long
She go voice one day
Emi ode le tori
Omokan losun inu Posi
Cos I know say
E go be but eye go see
As I dey like this I no get kara
I don check up with my last card
Omo i dey face my Sapa
Now I dey face my Sapa
I know say
I go gba Ope Nla Nla
And enemies go pray
Make I scatter
But now I dey face my sapa
Me I no dey see them rara
Wetin I know be say
E no go red forever o
Forever
E no go red forever
Eye wey dey red
E no go red forever
Forever
E no go red forever
Wetin go red forever
Na blood
Stay with me in the hard time
If you be my bruh
I no beg you stay
Oloun Ngbor
Cos wetin hard go soft
E sure on God
Sapa na for maintime
Not for a lifetime
If I still dey alive
I get extra time
To hussle for my dough
Jagunlo bi commando
Eeyan C Ronaldo
I get many goals
Modema achieve e
O sure mi seh
T'oro yen obaniyowo
S'apo mi ma call mi seh
Oro owo yen gaangaan
Lo Kanmi seh
I'm on a red frown face
Ara nkanmi seh
As I dey like this I no get kara
I don check up with my last card
Omo i dey face my Sapa
Now I dey face my Sapa
I know say
I go gba Ope Nla Nla
And enemies go pray
Make I scatter
But now I dey face my sapa
Me I no dey see them rara
Wetin I know be say
E no go red forever o
Forever
E no go red forever
Eye wey dey red
E no go red forever
Forever
E no go red forever

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayantunji Akorede

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sapa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sapa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6699998/Mr+Gbafun/Sapa>.

    Missing lyrics by Mr Gbafun?

    Know any other songs by Mr Gbafun? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Sapa

    38
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Say It Right" is a song by which female pop artist?
    A Mandy Moore
    B Nelly Furtado
    C Katherine Mcphee
    D Jessica Simpson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mr Gbafun tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!