LOML (feat. Miracleboy)

Ricky vibez

0 fans

Ricky vibez


3:05
107 
#3

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ricky (Sound Boy) de ooo yeah
Vybez oo oh oh oh oh oh
Baby stay with me i no be badman
Gimme special loving and i go dey your side
Sexy body you dey pon my mind
You too sweet girl i no fit con decline
No be lie girlie you too fine oo
Pretty eyes please don't leave me go
Wetin man fit do without you ooo
Orekelewa be my Lady ooo
No lie
Love is a drop
But you gimme so high and I'm getting addicted o
Put you inna plane and fly you away just me and you baby oo
When I dey with you
When I dey with you, you dey gimme happiness ooo
Baby nah you ooo
Nah you be the loml o ahh
You are the Love of my life
The Love of my life
Everybody know you are the Love of my life
Am i your Loyl
The Love of your life
Everybody know you are the Love of my life
Baby moh be my Angelina
Come to me make you come to me now
Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah wey no dey similar)
Baby moh be my Angelina
Come to me make you come to me now
Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah yeah yeah)
Gimme dutty whine
Love of my life
Keys to my hearts
Apple Of my eyes
Stay by my side
My ride or die
Girlie no be lie
I go dey by your side
Girlie no intruder
Me and you forever
I go dey your side nah
Baby no go bother
Me i be your guy nah
Shawty you're Special
Body make me shiver
No lie
Love is a drop
But you gimme so high and I'm getting addicted o
Put you inna plan and fly you away just me and you baby oo
When I Dey with you
When I dey with you, you dey gimme happiness ooo
Baby nah you
Nah you be the loml ahh
You are the Love of my life
The Love of my life
Everybody know you are the Love of my life
Am i your Loyl
The Love of your life
Everybody know you are the Love of my life
Baby moh be my angelina
Come to me make you come to me now
Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah wey no dey similar)
Baby moh be my angelina
Come to me make you come to me now
Make i give you love wey no dey similar (Yeah yeah yeah yeah)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adefabi Adesola, Miracle VYBES

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LOML (feat. Miracleboy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LOML (feat. Miracleboy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6658708/Ricky+vibez/LOML+%28feat.+Miracleboy%29>.

    Missing lyrics by Ricky vibez?

    Know any other songs by Ricky vibez? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    LOML (feat. Miracleboy)

    5
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which the Alan Parsons Project member sings their 1982 biggest hit single: "Old and Wise"?
    A David Paton
    B Elmer Gantry
    C Eric Woolfson
    D Colin Blunstone

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ricky vibez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io