Shine On

Kuday

0 fans

Kuday


3:25

 Struggling with Shine On? Become a better singer in 30 days with these videos!

Huhhhh
Ohhhh
Huhhhh
Ohhhh
Yes Yes Ya'll its your number one DJ
King Dj Nate for the gyal dem
Yeah

Murder when you get on the dance floor
You make me wan spend all my ego
What you want o
What you need o
She wanna whine to reggea and calypso
Whine go yeah
Whine go yeah
My baby whine go yeah
Na Na
Angelina ehhhhh
She set o
I dey tell you
Angelina
Whine go
Shey you dey feel am
Whine go
Shey you dey feel am
No go use me dey do funny
I just want you to dance on me yeah
Eh
She let go she bend low
She wanna dance to reggea and calypso
Whine go down
Whine go down

My baby baby whine on, whine on
My baby baby shine on, shine on
My baby won't you whine on, whine on
My baby baby shine on, shine on

Whine for me go
Hold my body like a glue
Grind for me now, fine chikito
You know i fit to fight for you
Aye Maria
She form for me now
She you dey see am
She fall for me now
She don dey feel am
Gbe Wa, confirm
She tell me say I be oga
Give me on time
Make I no dey for offside
Make I no dey for offside
Angelina yeeee
She set o, I dey tell you
Angelina
Whine go, Shey you dey feel am
Whine go, Shey you dey feel am

My baby baby whine on, whine on
My baby baby shine on, shine on
My baby won't you whine on, whine on
My baby baby shine on, shine on

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Coby Obiora, Nnamdi Orjiako

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shine On Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shine On Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6651052/Kuday/Shine+On>.

    Missing lyrics by Kuday?

    Know any other songs by Kuday? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shine On

    3
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beatles song was banned from the BBC for its lyrics?
    A Check My Machine
    B I am the Walrus
    C Wild Honey Pie
    D Why Don't We Do It In the Road

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kuday tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Shine On

    »