ENJOY ME (feat. Kirko Drilz)

Sound Gang

0 fans

Sound Gang


2:54

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeahh yeahh yeah
Ooh nana
Ooh nana
Say say
Only you
Get my belleful
When you
Call me on
The telephone
E Dey
Make me
Go Loko
Wanna make you
My own ooo
Only you
Get ma belleful
When you
Call me on
The telephone
E Dey
Make me
Go Loko
Wanna make you
My own ooo
Uuuhhhh iiiiii
Girl I know
You fond of me
Fond of me
Blow me
Like a morning breeze
Coz I wanna
Show you
Love wey
You no go believe
If i buy house
Sey na me and
You go live
No go enter
One chance
Coz I don pay For
Tear rubber
Oh my baby
Make you take keys
I go show you
Love wey
You no go believe
If i buy house
Sey na me and
You go live
No go enter
One chance
Coz I don pay for
Tear rubber
Oh my baby
Make you take keys
Oh girl
You got to
Enjoy me
Oh girl
Oh girl
You got to
Enjoy me
I know I know
You want to
Enjoy me
Oh girl
Oh girl you go to
Enjoy me
Yeah yeah
Oh girl
You got to enjoy me
Oh girl
Oh girl you got to
Enjoy me
I know
I know you want to
Enjoy me
Oh girl
Oh girl you go to
Enjoy me
Yeah yeah
Baby you Dey
Crucify me yeah
Yeah yeah
Whenever you
Crossing my mind
Sey na me go
Be your Tyson
Yeah yeah
Bae nobody
Crossing your line
Baby you dey
Crucify me
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Sey na me go be
Your Tyson ooo

My baby tell me
Sey I bad oo
Pass Rambo
Commodity
She no fit do
without oo
No fit do
Without oo
I know sey
I be bad
But I wanna
Change your lifestyle
Only only only
only only you
Go kwere
When I chop you
Like pasta
Oh girl you got to
Enjoy me
Oh girl
Oh girl you got to
Enjoy me
I know
I know you want
To enjoy me
Oh girl
Oh girl you go to
Enjoy me yeah yeah
Oh girl you got
To enjoy me
Oh girl
Oh girl you got
To enjoy me
I know
I know you want
To enjoy me
Oh girl
Oh girl you go
To enjoy me
Yeah yeah
Wowoioo
My Yori ooo
Promise sey you
No go ever let me go
Ooouuoo my baby ooo
Tell me sey you
No go ever let me go
Wowoioo
My Yori ooo
Promise sey you
No go ever let me go
Ooouuoo my baby ooo
Tell me sey you
No go ever let me go

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Kingsley Nnodiogu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ENJOY ME (feat. Kirko Drilz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ENJOY ME (feat. Kirko Drilz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6636785/Sound+Gang/ENJOY+ME+%28feat.+Kirko+Drilz%29>.

    Missing lyrics by Sound Gang?

    Know any other songs by Sound Gang? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    ENJOY ME (feat. Kirko Drilz)

    40
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Ground Control to Major Tom -- Take your ______ pills and put your helmet on."
    A vitamin
    B protein
    C acid
    D daily

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sound Gang tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!