Dial 911

Badboy Lolo

0 fans

Badboy Lolo


2:55
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hello !....Hello !!!!!
[Whistle ....]
Emergency oh oh oh oh oh oh oh
dial 911 .....emergency
Came from the trenches
Never wanna go back
And I've been grinding hard
Praying to Jah for grace
Dem be like who be that
Call me bad boy Lo Lo
thank God for everything
For the new family
My mama Dey for me
Nah she be everything
Ohhhhh nah she be everything to me
You Sleeping on me
U must be sipping on lyn
I just Dey on a low
I don't wanna stress it
Weytin I gain if I no see you win
I will be gone someday
And that's the saddest thing
Don't look for me
Am looking for money
Watch me as I go
See you at the top
Ohhhhh am gonna see you at the top
My DD (direct deposit) just came in
Don't wanna see it bounce
Baecation for 2
iBiza with my babe
Oh lord bless me plenty
And everyone out there
Jealousy around
I need to change my life
Dem ma frenemies
Dem no won see me grow
I know they checking on me
Yeah I been doing great
Make you Dey your Dey
Make I Dey my Dey
If I Dey for you
Shey u go dey for me
No be sey I Dey form
I just won Dey my lane
Hey So make u leave me for my lane !
Nobody holy
Make I smoke my Kpoli
Half a milli never
I will talk to you later
To that girl we had a thing
You know am bad for real
Am like come over
Don't put no panties on
Am sorry for sounding Raw
Emi tara nkan
Ti moti mu Hennessy
Oh lord make it rain
doing 69 tonight
She be like Oh my God
I want it inside of me
She's wanting all of it
Bimo shey fe wole
Igbaju lo jimi
Nah my babe be that
Dial 911
Hello !
Hello !!!!!
Emergency

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Balogun Femi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Dial 911 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Dial 911 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6625014/Badboy+Lolo/Dial+911>.

    Missing lyrics by Badboy Lolo?

    Know any other songs by Badboy Lolo? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Dial 911

    94
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The following are animals mentioned in the 1944 biggest hit single: "Swinging on a Star" by Bing Crosby, except...
    A A fish
    B A mule
    C A pig
    D A bird

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Badboy Lolo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!