Tire Tire

Boi Chase

0 fans

Boi Chase


3:07
40 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Iyo oo oo
Omo na login records
Boy chase fi de Gyal dem noh
Mehn I don't want to talk about my Shawtie
As e Dey do me damn I'm tired no peace
Am thinking over this
Enough of these feelings
Take it out
Take it out
Many things
Many things
You do to my mind
Suddenly suddenly
I feel like a child
Everyday you want money
Na when you know you'll call me
Sheybi you think ya funny
With ya body
So me want to let you know say
I don tire
I don tire
This kinda fire
See I don tire tire
Every time wire wire
See I don tire tire for you
I don tire tire for you
I don tire tire for you
Tire tire tire tire tire tire
Me I don tire tire
Every time wire wire
Wire wire
Wire wire wire
Every time you want shopping
With my credit card you been swiping
Omoge shey you dey whine
Ofegbami no dulling
All you want is my balance
Shemapko shoma ambulance
You Cuma no get manners
But you want phone wey get like three cameras
Sometimes man go broke
Man go hold
Man go do wetin e no love
Man go dull
Man go sharp
Man go dey do
Wetin fi no come
So Many things
Many things
You do to my mind
Suddenly suddenly
I feel like a child
Every time you want money
Na when you know you'll call me
Think you been acting funny
With ya body
So me want to let you know say
I don tire
I don tire
This kinda fire
See I don tire tire
Every time wire wire
See I don tire tire for you
I don tire tire for you
I don tire tire for you
Tire tire tire tire tire
Me I don tire tire
Every time wire wire
Wire wire
Me I don tire tire
Every time wire wire
Wire wire
Wire wire wire
Omoge shey you dey whine me
Ofegbami no dulling o
My oh my
You and I
Can't deny o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Boi Chase

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tire Tire Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tire Tire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6606176/Boi+Chase/Tire+Tire>.

    Missing lyrics by Boi Chase?

    Know any other songs by Boi Chase? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Tire Tire

    42
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Dear Winter, I hope you like your name..." Who wrote these lyrics?
    A AJR
    B James Met
    C Ryan Met
    D Adam Met

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boi Chase tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!