PEMPE
Shugar Powers
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ngbati mo pade omo lori titi oloda Owan so fun mi pe Shugar P, Mi o bother O ran ju momi kokoko Omo Mi o retire She kon dey form like say She be omega askamaya She dey say eh eh She dey say, she be lady oh She dey say eh eh she dey say eh She dey say, she be lady oh LOBADI Pempe Pem Sisi pemperempe Pempe Pem Sisi Maradona Pempe Pem Come chop the Banana Pempe Pem Moni come chop the banana African woman toh bad African woman toh gbayi African woman wey set African woman toh sexy I can be your shugar daddy You can be my shugar mummy Call me Honey and i'll take you to the party She be the life of the party She no send anybody She dey give dem as she like Omo sha ma pa pami na Fatima fun mi fun mi miliki ati maltina Ah LOBADI Pempe Pem Sisi pemperempe Pempe Pem Sisi Maradona Pempe Pem Come chop the Banana Pempe Pem Moni come chop the banana I like you black Black is beautiful I kiss your lips Taste like banku soup When you taste that african vibe You no go know when you start to dey gbese When you taste that african vibe You no go know when you start to gbe body Every woman with their own vibe Every woman with their own body African woman toh bad African woman toh gbayii Ngbati mo pade omo lori titi oloda Owan so fun mi pe Shugar P, Mi o bother O ran ju momi kokoko Omo Mi o retire She kon dey form like say She be omega askamaya She dey say eh eh She dey say, she be lady oh She dey say eh eh she dey say eh She dey say, she be lady oh LOBADI Pempe Pem Sisi pemperempe Pempe Pem Sisi Maradona Pempe Pem Come chop the Banana Pempe Pem Moni come chop the banana
Struggling with PEMPE? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"PEMPE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6581525/Shugar+Powers/PEMPE>.
Discuss the PEMPE Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In