Ehen Ehen Okay Okay

Folake

0 fans

Folake

Folake is a given name. more »


3:14
17 
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

This is what's on my mind
The folake!
And it's purely fiction
This is purely fiction
Please understand
That this is fiction
Hey...
So the other day
Nah street
I dey waka like so
When this person
Kom tell me
There's something i gotta know
So I'm like
What nah ?
Wetin?
Wetin you wan tell me?
Nah sto.?
He say, see the oga for car?
E be like something he no know
E be like say all the people way dey suffer
No phase like so
Dey go dey chop
Dey go eat
Dey go they spend money like so say
Like e be their money
Dey no know say
Nah we join hand own this land
So I dey collect bride
The only way i go get am
Dey play wayo
I play wayo
We're even
It's over
Ehen ehen
Ehen ehen
Okay okay
Okay okay - yep!
The folake!
To all my people wey dey for naija
This one na for all of una
Hold up!
So the other day
Nah street
I dey waka like so
When one old woman
Kom tell me
There's something i gotta know
She's like
See you
See me so
I born 5 pikin
They no chop
How you, how you
Go dey waka like so
You see
I get job for school
But dey no pay me
So I sue
See I be law professor o
And I thought there's something that i knew
The next day i look up
Dey don put me for prison
Yey! .... why why why why?
They dey sue me for treason
You see how dey play wayo
I wan play wayo too
And it's over
And we're even
And it's over
And we're even
Ehen ehen o
Ehen ehen
Okay okay o
Okay okay - yep!
Chai!
I mean...
Things suppose easy, one day o
Things suppose easy for my people one day 
So nah dat day o
I just dey waka like so
When all dis people kom tell me
They don fed up to their soul
So where be dis law nah
We wan chop
We no get light
Sweat everynight
Work all my life
Still no money
Send child go school
Still no money
Nah so my sister
Nah the same thing we dey talk
You see dat broda so
Nah the same thing he dey yarn too
He kom talk say
Aha
But after small time o
Nah we
We go blame for the wahala we kom find our sef
The same shit
You dey give
Nah the same shit you go get
So when you kom find yourself for shit
Maybe nah shit you kom deserve
Corruption for higher level
Corruption for lower level
But wetin "consign" some o
Just dey shuffering and shmiling
Put mouth in that one
Wey no "consign" you
But the one wey "consign" you
You kom take for face value
Ehen ehen
Ehen ehen
Okay okay
Okay okay

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Folake Olowofoyeku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ehen Ehen Okay Okay Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ehen Ehen Okay Okay Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6573117/Folake/Ehen+Ehen+Okay+Okay>.

    Missing lyrics by Folake?

    Know any other songs by Folake? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ehen Ehen Okay Okay

    52
    6     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which slipknot song talks about pushing your fingers into your eyes to stop the pain
    A Wait and bleed
    B Psychosocial
    C Duality
    D Unsainted

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Folake tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!