Pray Everyday

Érico

0 fans

Érico


2:59

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah
Itz Erico
Gcm presents
Okay
Me going in

I hustle tight to make sure I ball hard
But it seems all my efforts is enough bad
But I thank baba God wen dey give life
He give me grace so my hustle nor go go bad
Anything when I try e dey work
Anything when I work e dey fine
When e fine Pipo go dey talk
Say e don reach my turn to dey shine
So I get message for bad belle
Cos my life now everything dey fele
No matter how devil try e nor fit see my back leg why
Cos I nor be cele
Those times when some girls dem dey dull on me
All my haters dey try to dey fall me
Now the girls come around say Dem fall on me
When Dem know say na baba God call me
So I sing say

Everyday ah ah ah
I dey pray everyday ah ah ah
Everyday ah ah ah
I dey pray everyday ah ah ah
For baba God when give me life oh
I dey pray everyday ah ah ah
For baba God when give me blessing
I dey pray everyday ah ah ah

Anytime everyday I dey pray hard
To make sure say my life nor go go bad
Make my good news story dey for vanguard
Cos na only Jehovah be my life guard
I nor holy, I know say I be sinner
But I thank baba God making me a winner
Now I fat but before I was skinner
Cos now I don dey chop Breakfast and dinner
So I get message for bad belle
Cos my life now everything dey fele
No matter how haters try e nor fit see my back leg why
Cos I nor be cele
Those times when some girls dem dey dull on me
All my haters dey try to dey fall me
Now the girls come around say Dem fall on me
When Dem know say na baba God call me
So I sing say

Everyday ah ah ah
I dey pray everyday ah ah ah
Everyday ah ah ah
I dey pray everyday ah ah ah
For baba God when give me life oh
I dey pray everyday ah ah ah
For baba God when give me blessing
I dey pray everyday ah ah ah

Baba God na my maker
My alpha and Omega
I hustle tight for the  paper
No time for my haters see you later
Baba God na my maker
My helper my promoter
I hustle tight for the paper
No time for my haters see you later
So I sing say

Everyday ah ah ah
I dey pray everyday ah ah ah
Everyday ah ah ah
I dey pray everyday ah ah ah
For baba God when give me life oh
I dey pray everyday ah ah ah
For baba God when give me blessing
I dey pray everyday ah ah ah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: AGHOGHO ERHABOR

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pray Everyday Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pray Everyday Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6570621/%C3%89rico/Pray+Everyday>.

    Missing lyrics by Érico?

    Know any other songs by Érico? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pray Everyday

    62
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Baby Jane, I've said all I want to say. Go your own way, don't think ______ about me."
    A more
    B again
    C twice
    D just

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Érico tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!