HEAD OF STATE (Intro)

Mizzy Banks

0 fans

Mizzy Banks


2:23
44 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Mizzy banks noni
I hope y'all listening
Haha see
Welcome to the ep
Our hustle wey dey for the brain
Hallowed be thy name when the pay go drop
When this day go come let thy will be done
As eh dey for rich niggas make eh dey for us
Give us the daily bread though bakery no dey heaven
And I believe say one day we self go reach the level
Make poverty jakpa
We no go see sapa
And as we dey hustle protect us from this olokpa
Life want to f*ck me up forget say nah me get prick
Many things dey happen to me but i stay optimistic
To be a man is not easy
It's never fucking  easy
Even bob no say to be a man is very risky
Life is so hard i gats to grind harder
If I no grind wetin man go do rather
I better hustle cause my papa no be dangote
Even dangote still dey grind to get the pay
I don come with full speed like say i be horse
I no be Jesus Christ but still yet only me carry my cross
When I dey sail my ship baba God was my only captain
Hustle for the money with it you can move a mountain
I pray and fast but the money no dey fast
Nah who serious dey read book nah who no book dey pass
The past is my experience now i am a legend
The struggle be like dstv i felt every moment
Life is so hard i gats to grind harder
If I no grind wetin man go do rather
I better hustle cause my papa no be dangote
Even dangote still dey grind to get the pay
Chiee
No be everybody fit relate to my kind of music I do
But everything I put out here is hundred perfect real
And if you are ever going through a hard time
I want you to know that it's only for a while
And I want you to remember that all the things
You go through is what makes you the head of state

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Moses Benjamin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HEAD OF STATE (Intro) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HEAD OF STATE (Intro) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6239001/Mizzy+Banks/HEAD+OF+STATE+%28Intro%29>.

    Missing lyrics by Mizzy Banks?

    Know any other songs by Mizzy Banks? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    HEAD OF STATE (Intro)

    77
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Ivy Adara's first single is called?
    A Famous
    B Pleasure
    C Callgirl
    D Rebels

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mizzy Banks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!