Locate

BetMak

0 fans

BetMak


3:09

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Son of the creator
Who God don bless no man curse oh
Container of grace no man can touch oh
Anointing mezebu for inside my alter oh
My destiny omo no one can alter oh
Mama don't loose hope
Konkiri life but i don cope
Dem say make i cut soap
Or give them wetin i don chop
Oluwa locate me oh locate
Make you locate
Locate me oh locate
Make your blessings locate me oh
Oluwa locate me oh locate
Make you locate
Oluwa locate me oh locate
Make your blessings locate me oh
Locate me oh locate
Make you Locate
Locate me oh Locate
Make your blessings locate me
Oluwa locate me oh locate
Make you locate
Oluwa locate me oh locate
Make your blessings locate me oh
Sun momi oya chop ogede
Baby girl oya chop ogede
Sun momi oya ribe ogede
Omo mi oya chop ogede
Sun momi oya chop ogede
Baby girl oya chop ogede
Sun momi oya ribe ogede
Omo mi oya chop ogede
International wey local oh
I be diamond for gutter oh
No gallardo but we run town oh
Kalakuta for the matter when we touch down oh
Oluwa locate me oh locate
Make you locate
Locate me oh locate
Make your blessings locate me oh
Oluwa locate me oh locate
Make you locate
Oluwa locate me oh locate
Make your blessings locate me oh
Locate me oh locate
Make you Locate
Locate me oh Locate
Make your blessings locate me oh
Oluwa locate me oh locate
Make you locate
Oluwa locate me oh locate
Make your blessings locate me oh
Who God don bless no man curse oh
Container of grace no man can touch oh
Sun momi oya chop ogede
Baby girl oya chop ogede
Sun momi oya ribe ogede
Omo mi oya chop ogede

 Struggling with Locate? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Izuchukwu Nwokike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Locate Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Locate Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6230237/BetMak/Locate>.

    Missing lyrics by BetMak?

    Know any other songs by BetMak? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Locate

    8
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the theme song to the movie: Staying Alive?
    A Frank Stallone - Far from Over
    B Eric Carmen - Hungry Eyes
    C Survivor - Eye of the Tiger
    D Ray Parker Jr. - Ghostbusters

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BetMak tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!