Kilo-can-yii

FRESHOUT_LENNYSUN

0 fans

FRESHOUT_LENNYSUN


3:06
11 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

OHH nah nah
OHH lala la la
YEAH
SEE DEM CALL ME
FRESHOUT_LENNYSUN

YEAH NAH NAH
Moving side to side
Omo kilo she le gon
Doing all my things oh
Why you hate on me
Why you scatter my plans
Why you bounce my head
When i dey call you yeah yeah yeah ah
Kilo can yii oh Oh nah nah
Mind your bussiness oh ohhh ohhh
I dont understand yeah yeah nah nah
Why you do like this yeah yeah yeah
Yah i do one thing them dey 
Talk my matter so many girls for my party dey dance for my Table
Kilo come dem ohhh i dey do my Things dem dey lie for my head Say
I choop dem kilo can yii
Kilo can yiii oh help me ask dem Oh wetin i do dem dem dey
Judge me ohhh
Dont judge me ohh
Dont judge the book by its cover 
Ohh why you scatter my head yeah Neah
I carry four girls dem name Me casanova for one big bar 
Were Dey lekki phase two oya why you lie On top my matter
Plenty shayo i don high now
Kilo can yiii mind ur bussiness oh
I dont understand why you do like Dis
Why you scatter my plans so when The money land
Every night and Day i dey pray for you 
Now you bounce my calls tell me say you no call me yeah
No complications for this place Baby shayo dey plenty everywere
Stew now
No call me back ohhh
I nor go pick your calls
Why you do like this why you Scatter my plans 
Shey you nor wait Me... yeah yeah yeah
YO wait you crazy
You scratch my batty oh am dizzy
Baby no whine me tell me something light 
Oh i cant take you Baby ohh ohh i fell dizzy
Whose Gonna take me home now
Kilo can yiii Kilo can yii ohhh
They keep ignoring dem keep Texting me Brother freshout ohhh

ITS YOUR BOY FRESHOUT_LENNYSUNLÈ

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Lenny Kingsley

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kilo-can-yii Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kilo-can-yii Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6214622/FRESHOUT_LENNYSUN/Kilo-can-yii>.

    Missing lyrics by FRESHOUT_LENNYSUN?

    Know any other songs by FRESHOUT_LENNYSUN? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Kilo-can-yii

    11
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sings the song "Wasted on You"?
    A Morgan Wallen
    B Blake Shelton
    C Keith Urban
    D Ed Sheeran

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    FRESHOUT_LENNYSUN tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io