Gimme space (feat. ThePsychpatient, Vi'cute, M.B.A & Jo Mani)
Psych Records
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yeah You get bad agenda Shee you want to cast my calendar From January to December You come wine me like I be tata What is the matter? Tell me Wetin be the wahala Why you come dey whine my mental I no need this your drama Be like say You don dey craze Me I no dey beg omo Gimme space... yeah Be like say you don dey craze Me I no dey beg omo Gimme space... yeah Gimme space now now Gimme space now Gimme space now now Gimme space now Gimme space now now Gimme space now She linking my style I give it to her tender Girl you dey make I dey mental Anytime any day any weather For your loving I no go surrender Cause I remember Back in the days Mehn i prayed for your love o However no be only you wey dey my agenda o Kadija, Anita, Natasha, Rihanna, Angelica Macalah, Benita, come closer But gimme space Because I don dey craze Me sef no dey look uche face Only jah can judge my case All I'm tryna do is run my race Slow and steady on that paper chase So much love when you on my lane Please don't ever try block my way Cause I really might just hurt you I may want to I mistook throttle for the brakes Better just gimme space Me sef don dey turn snake Spitting my venom right pon dey their face I prefer to mind my hustle I don't like trouble I'm a whole bundle all the same Got a few loose screws in my brain Startle my peace and I'll go insane Somebody tell 'em to gimme space Cause I've gone mental for the game Enter my space I go cut chain Gimme space now now Gimme space now Gimme space now now Gimme space now Gimme space now now Gimme space now
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Chukwuzitelu Udechukwu, Daniel Mba, Jomani Prince, Victor Abaruo
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Gimme space (feat. ThePsychpatient, Vi'cute, M.B.A & Jo Mani) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6212487/Psych+Records/Gimme+space+%28feat.+ThePsychpatient%2C+Vi%27cute%2C+M.B.A+%26+Jo+Mani%29>.
Discuss the Gimme space (feat. ThePsychpatient, Vi'cute, M.B.A & Jo Mani) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In