Greetings

Mac Fadaka

0 fans

Mac Fadaka


2:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

O yeah
Life is a journey
Mi affi Give thanks fi me friends and family
Thankful for the living
And the blessings upon me
It hasn't been an easy road
Your love fi me ease my load
You're the paddle to my boat
Now you got me walking bodly
If no be in you
Wetin I for fi do
Anything for you
E no ge wetin I no fi do
To all the people wey dey play my song
Play my song play my song
You've been my family all along
Bounce along bounce along
To all the people wey dey show me love show me love show me love
All of you got me moving on
Moving on moving on
Oh yeah so many things on my mind
Yeah yeah i
Na una make me dey shine
Dunno
Unconditional love una dey give me
Your massive support elevate me
Na una be the fan wey dey blow me
This na my little way of saying thank you
Yeah thank you
Thank you
To all the people wey dey play my song
Play my song play my song
You've been my family all along
Bounce along bounce along
To all the people wey dey show me love show me love show me love
All of you got me moving on
Moving on moving on
Move on step up and stay up
Yeah I
Move and stay up
Uh yeah
To all the people wey dey play my song
Play my song play my song
You've been my family all along
Bounce along bounce along
To all the people wey dey show me love show me love show me love
All of you got me moving on
Moving on moving on
To all the people wey dey play my song
Play my song play my song
You've been my family all along
Bounce along bounce along
To all the people wey dey show me love show me love show me love
All of you got me moving on
Moving on moving on
Dunno
Maximum respect to y'all
Gboom

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Clement Yusuf, Mekofu Omoluabi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Greetings Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Greetings Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6207112/Mac+Fadaka/Greetings>.

    Missing lyrics by Mac Fadaka?

    Know any other songs by Mac Fadaka? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Greetings

    4
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Fanny", the Bee Gees sing "Be tender with my _____, you know how easy it is to break it"
    A Love
    B Glass
    C Heart
    D Hand

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mac Fadaka tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!