Torchlight Naija (feat. SpitFire)

Goody Africa

0 fans

Goody Africa


3:00
10 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Torchlight the matter, Naija make we torchlight the matter
Torchlight the matter
The government dey chop and the people dey suffer
Torchlight the matter, oya make we torchlight the matter
Torchlight the matter
Why e be sei our country dey scatter
Garri na 400 in the shopping mall
Na when Naija go start to waka six foot tall
Our elementary matter still unresolved
We dey think ethnicity, e hard us to love
Them say make I confess my indigeneship
Say na how them go define the relationship
Politicians dey give mediocre leadership
My generation need wake up take ownership
Consider the children you go wan cry
Civilization no dey fall from the sky
Na the product of hard work
Instead of react make we respond
Instead of relax get involved
Before time elapse let's construct
Boy! Everybody don tire
Naija na the only country wey no dey climb higher
Change carry us from frying pan to fire
Our grey hair leaders no wan retire
Them want make we be perpetual followers
Subjugated to the point we become borrowers
But their children dey dei chill for Yankee
Boko haram who give them their kaki
Make I shine the light as things dey scatter
Till date we still dey the foot of the ladder
Torchlight the matter, Naija make we torchlight the matter
Torchlight the matter
The government dey chop and the people dey suffer
Torchlight the matter, oya make we torchlight the matter
Torchlight the matter
Why e be sei our country dey scatter
This keeps reoccurring, everyday innocent people dying
We're in a state of crisis, lack of security, yeah
No jobs to absorb our school leavers
I no dey understand again our universe
Oil spillage don spoil our rivers
Shove neo-colonialism off of your shoulders
For naija we need new crop of leaders
Make we scrutinize and equip our soldiers
Secure eminently all our borders
And still have much love for our neighbors
This na our chance to come to our fullness
Make we change our name from Naija to greatness
Stop to dey beg politicians for kindness
How them take be leaders
When them no get conscience
Make we come together for the love of a nation
Picture a new naija and lets start creation
The future dey our hands
Injury time intervention
Everybody do something end this affliction
We go stop the people out there
Wey dey hold us back
No more fears I go like to see my people talk back
Our leaders dey clueless them dey hold us back
E go better if Naija is taken back
Torchlight the matter, Naija make we torchlight the matter
Torchlight the matter
The government dey chop and the people dey suffer
Torchlight the matter, oya make we torchlight the matter
Torchlight the matter
Why e be sei our country dey scatter
Its injury time
The future of a youthful generation lies in jeopardy
Except we truly haven't lived as a people

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: James Christoper

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Torchlight Naija (feat. SpitFire) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Torchlight Naija (feat. SpitFire) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6186979/Goody+Africa/Torchlight+Naija+%28feat.+SpitFire%29>.

    Missing lyrics by Goody Africa?

    Know any other songs by Goody Africa? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Torchlight Naija (feat. SpitFire)

    341
    32     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang "Venom"?
    A Nicki Minaj
    B Eminem
    C Roddy Ricch
    D Falz

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Goody Africa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!