Ore mi
Cyfa
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
See this life I no come alone As I chow I no chow alone When I work I no work alone As I pray I no pray alone I getti ola getti bola I getti people wey god use for me they don help my life Bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi Sage is my guy Jaiye my guy too Esther akinlabi thank you for believing You believed me Invest in me Prayed for me Dey by me You support me Layomi bukky mi Jawillz eh mr producer the cyfa dem dey celebrate It's all on you Forget who's in the spotlight there's someone behind the spot holding the lights They don help my life Bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi No be your dream you follow me the sleep No be your tune you me the dance E.m david jessy cj walters Vivian maweeya Thank you mr face Everyone supporting They don help my life Bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi God go bless you ore Ore mi
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ore mi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6182141/Cyfa/Ore+mi>.
Discuss the Ore mi Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In