No King For The Street

Uptown the Maskking

0 fans

Uptown the Maskking


3:37
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Uptown records
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
I say
No king for the street

Maskking! Maskking!
Kama na bitch if you sow you no go reap
I get before no be currency
No dole no school where you dey
Akaracha no be forever
If you no hustle hard you go pull shirt pound pounded yam for your in-law house
Senior man go call small boy Oga
If you know make you know
Suffer dey the street
No joy
All man for himself
Maskking say so
Nothing we no go see for the street

I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
I say
No king for the street

Twale
You don hear
You don see
We dey suffer
We dey hunger
Dem dey play us
Dem dey kill us
Everyday we dey do triple job
But still we no dey see food chop
We dey suffer like mad
We dey pray to the most High
Baba we don too try
No love for the street
Things dey happen for the street
Souls dey die for the street
Nothing we no go see for the street
We dey suffer
We sing raga
We go gaga
Jah bless us for the street

I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
I say
No king for the street

Syt on the mix

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: uptown maskking

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No King For The Street Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No King For The Street Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6175844/Uptown+the+Maskking/No+King+For+The+Street>.

    Missing lyrics by Uptown the Maskking?

    Know any other songs by Uptown the Maskking? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    No King For The Street

    9
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is “Maggie May” to Rod Stewart?
    A A prostitute
    B His grade school crush
    C The woman who took his virginity
    D An ex girlfriend

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Uptown the Maskking tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!