Companion (feat. Blaqdee)

Boidamzy

0 fans

Boidamzy


2:39
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Vibes on Vibes
Hm Hm Yeah
Boi Damzy le leyi
Boy Blaq
Oh Yea!
If you get a Brother man
Never leave a brother man
Brother wey go hold you down
Brother we go dey
If you get a soldier man
Soldier wey go hold you down
Soldier wey dey your side
Wey go Ease your Pain
But I will never hinder you
Make I give you the vibe
Make you give me the dance
Make we celebrate (Oh no)
If you gimme chance
I go ginger you (Ginger you)
I go give you the sound and the rhythm
Make we Jubilate
Oh noooo

I just want to
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
Baby make I
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
(Gbes)

Shey you go dey for me
like ah  Family
Keep my company
make we, Feel Happy
With your sickest Mover
Uhn uhn... Sickest Mover (Ah)
Shey you go dey for me
Like ah  Family
Keep my company
Make we, Feel Happy
With your sickest Mover
Uhn uhn... Sickest Mover (Ah)
Oh Yeah
Nobody like Odo, she dey put me on point
And that is on God (On God oh)
She dey do like Tomboy
Whenever we comot
Shey just won dey front (Dey form)
Nobody like Odo, she dey put me on point
And that is on God (On God oh)
She dey do like Tomboy
Whenever we comot
Shey just won dey....

I just want to
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
Baby make I
Ginger you
Sho le gbe body (Hm Hm Yeah)
Ginger you
Sho le gbe body
Ginger you
Sho le gbe body
(Gbes)

Oh lord
Spiritual (Gbes)
Boidamzy lomo nah
Oh lord oh lord nanana
Blaq Blaq Dee
Smarsher (Reegeed)
Gbes!

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Oluwadare Adewusi, Pelumi oluwatade

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Companion (feat. Blaqdee) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Companion (feat. Blaqdee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6175068/Boidamzy/Companion+%28feat.+Blaqdee%29>.

    Missing lyrics by Boidamzy?

    Know any other songs by Boidamzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Companion (feat. Blaqdee)

    14
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Lou Gramm is more known as a member of which band?
    A Giant
    B Mr. Big
    C Foreigner
    D U2

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boidamzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!