Chop Life

SwaggBilli

0 fans

SwaggBilli


3:11
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Play this record as frequently as possible
Kilamiti bambam, girls dem ah kilamiti wine
Ojy fresh party dey for mi yard
Billi bad man mia Jowajo
Erima show down o
The party come dey go down o
I tell Erima make she Chop life o
I get small money for my own bank o Eh eh
Amaka show down o
The party come dey go down o
I tell amaka make she chop life o
I get small money for my own bank o Eh eh
Nobody dey nobody see me when i hustle for the Pay
Hustle for the paper me i hustle for the fame
See me everyday just be like Holiday Eh eh
Shut another day, all of them know say i be show killer eh
Nobody see me when i go far away
Omo to'nso, omo to'n farawe, Iwo nikan
Back inna d city Jowajo
Billi bad man mia Jowajo
All of them know say mia Jowajo
When i come thru mia Jowajo
Come close make i reason you one matter
Matter wey long wey i no fit tell my papa
No be say i spoil but i like big Baca
Those days wey i broke i dey face my sapa
If you first run you no dull, you fit still carry first
Leave your leg if you waka make you carry sense
Some go talk yoruba say bishinbinshi
Even when i broke sef Nobody give me kilishi
Back to d matter wey i been dey flow
I tell one bros if you dey flex abeg carry me dey go
No ice on my neck and i no get Cuban
But i be fine boy i be popular demand
He tell me say he like me as a sharp guy
I tell am say i broke but i be bad guy
Back then for my Hood dem dey call me Jiggy Jiggy
Mo'n gbona feli feli all my padi heavy heavy
We enter the place, Porsche panamera
Everybody come dey post, padi mi ti gbera
The bros tell me say SwaggB you bad o
This level wey you give me i swear e mad o
One time
Erima show down o
The party come dey go down o
I tell Erima make she Chop life o
I get small money for my own bank o Eh eh
Amaka show down o
The party come dey go down o
I tell amaka make she chop life o
I get small money for my own bank o Eh eh
Nobody dey nobody see me when i hustle for the Pay
Hustle for the paper me i hustle for the fame
See me everyday just be like Holiday Eh eh
Shut another day, all of them know say i be show killer eh
Nobody see me when i go far away
Omo to'nso, omo to'n farawe, Iwo nikan
Back inna d city Jowajo
Billi bad man mia Jowajo
All of them know say mia Jowajo
When i come thru mia Jowajo
Ah ahhhhh! ahhhhhhh!!
Ah ahhhhh! ahhhhhhh!!
Ah ahhhhh! ahhhhhhh!!
its Hicent on the beat
Spiritual on the mix, High na high!

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Omoke Samuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Chop Life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Chop Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6155366/SwaggBilli/Chop+Life>.

    Missing lyrics by SwaggBilli?

    Know any other songs by SwaggBilli? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Chop Life

    4
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    She can read, she can read, she can read, she's ____.
    A brave
    B clueless
    C bad
    D smart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SwaggBilli tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!