Love Person

Dee_Dynamyt

0 fans

Dee_Dynamyt


2:54
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Awwwn

Jesu wire my Azza
I Don see woman wey deserve am
The way she dey handle me proper
I for like make i preserve am

I no one dey love person, if the person dey love person
Jesu make i no love person, person wey get e own person
They can call it jealousy my babe
Mi o ba wo Jiyo
They can call it anything my babe
Mi o ba wo jiyo

They like to kill a man shine
But them no fit change my mind o baby
I gats to dey your side

Everyday mo ma gbadura
Jesu wire my azza
When the 2k urgent make i answer
Anything for my bae
Je kin lowoyi por make i no f*ck up
Grant her request make she no lock up
Na where she dey me i 1 dey
Omoh toh dun ni awon ri
Sheay make i marry my woman
Before them carry man give her
Na fear fear they worry my liver
Make dem no go follow my diva

I no one dey love person, if the person dey love person
Jesu make i no love person, person wey get e own person
They can call it jealousy my babe
Mi o ba wo Jiyo
They can call it anything my babe
Mi o ba wo jiyo

They like to kill a man shine
But them no fit change my mind o baby
I gats to dey your side

Pick a date wey we go relate
After the party telé mi lo ile
One Saturday is all we need
Then all of you go get all of me
I no fit get pass this one
I no dey find pass this one
No one dey do pass myself
Just dey love you by myself
I know say i get comma
And nobody is i know that
But somebody is perfect for someone
Mi o le fi omo lo mo sheré

I no one dey love person, if the person dey love person
Jesu make i no love person, person wey get e own person
They can call it jealousy my babe
Mi o ba wo Jiyo
They can call it anything my babe
Mi o ba wo jiyo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dan-suleman Abdulmaliq

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Love Person Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Love Person Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6143098/Dee_Dynamyt/Love+Person>.

    Missing lyrics by Dee_Dynamyt?

    Know any other songs by Dee_Dynamyt? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Love Person

    9
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nights In White Satin was a 1967 hit for which band?
    A The Rolling Stones
    B The Yardbirds
    C The Moody Blues
    D The Doors

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dee_Dynamyt tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!