Karma (feat. Vvensh & Gass)

Gdlpeeid

0 fans

Gdlpeeid


3:17

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

City
Style you know
It's your boy Gdlpeeid you know
Gass eko
Eh Tehiza
Eh Tehiza
Mami go Tehiza
Go Tehiza
Aza man mo need aza
Mo cash out on ebay
Mi ca sa mi su ca sa
Forget am money dey
Aza man mo need aza (Aza)
Na dollar for suit case
I get am I still dash am
Forget am money dey
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona yea
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona
Mon gbona lowo lowo
Ninu aye
Money wey dey my pocket
Dem no fit bench am eh
Dem wan chop from my wallet
Alaye dey your dey (Dey your dey)
The level I dey
No be jazz mhen na pray I pray
Na pray I pray eh
E no fit jaiye cause na sapa hold am
Baba don para use him mama run am o
One day na one day karma go touch am
On gbona lowo lowo na dorime dem call am o
Ji masun
Ji masun
Nothing wey go hinder you
From midnight till sun comes up
Ji masun
Ji masun
Kind gbedu wey go ginger you
Till the sun comes up
Hey hey hey hey hey hey hey hey yah
Where all my beautiful ladies at
Tehiza (Mama)
Tehiza (Mama)
Tehiza (Mama)
Tehiza
Go go
International
I be federal fi one corner
Mehn dem no fit check ma countenance
Men dem want to sink ma containers (Never)
Mana me I'm international
Nor pounds nor dollar
E be 510 fi one dollar
Baba dem dey wine intentional
Ninu aye
Money wey dey my pocket
Dem no fit bench am eh
Dem wan chop from my wallet
Alaye dey your dey (Dey your dey)
The level I dey
No be jazz mhen na pray I pray
Na pray I pray eh
E no fit jaiye cause na sapa hold am
Baba don para use him mama run am o
One day na one day karma go touch am
On gbona lowo lowo na dorime dem call am o
Ji masun
Ji masun
Nothing wey go hinder you
From midnight till sun comes up
Ji masun
Ji masun
Kind gbedu wey go ginger you
Till the sun comes up
Mo jaiye foreign go away away away
One million dollars use am make my day
Spiritual
Hmmmmmm

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chinemelum Nwigwe, Godswill Iwuoha, Ibrahim Shehu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Karma (feat. Vvensh & Gass) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Karma (feat. Vvensh & Gass) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6141453/Gdlpeeid/Karma+%28feat.+Vvensh+%26+Gass%29>.

    Missing lyrics by Gdlpeeid?

    Know any other songs by Gdlpeeid? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Karma (feat. Vvensh & Gass)

    1,519
    65     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Drop the pilot, try my balloon. Drop the monkey, smell my ________."
    A perfume
    B mushroom
    C kaboom
    D legroom

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gdlpeeid tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!