Story (feat. Young Jovi)
Young bull
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
E get the story i for like to tell E no easy but jovi boy must tell E get the story i for like to tell E no easy but jovi boy must tell E no complete if i no put my nigga bull (Young bull) We started this together in secondary school We dey use our locker play Rap challenges everyday People try to mock us eh But I believe we go make am eh We dey use our locker play Rap challenges everyday People try to mock us eh But I believe we go make am eh If I no make am wetin I wan tell them eh E go be like say the boy the boy na wasted investment eh Baba ah wan make this money clean eh eh eh Use money slap that man wey talk say we no go make am eh We dey use our locker play Rap challenges everyday People try to mock us eh But I believe we go make am eh We dey use our locker play Rap challenges everyday People try to mock us eh But I believe we go make am eh Ah chelu papa Akwa imana otego mbidoro oburo tata E done tey my haters na akpom tata Maka mbido kuwa egwu Na aku beat mana locker Seeee Listen i started this journey when I was in ss1 With my one and only brother jovi boy Life was not easy ndi osimi chiri anyi ochi Hana asi na ihe anyi na eme bukwanu bukwa nothing But we maintained we played cool Ufodi si na musicians na agbazinu kush Mama tried hard to see that am very cool Mana Ihe jurum nwata na isi ndikwa times 2 I can remember back then mgbe m na ayozi shows Sometimes i go pay heavily but never smellled the stage I go sleep over the night just for the world to hear my voice Ha ga anapum my right maka m di very small Now olisa agoziwo my hustle baba raised me to the top Hold me like a peg baba never let me fall Akwa ikweremu nkwa simu that you will never let you down Baba changed my story and turned me to a crown Everyday is a problem day Baba settle us make e be our balling day Make we ball like bolanle Make money everyday Spend am like adeleke And solve our problems no delay Make we ball like bolanle Make the money everyday Spend am like adeleke And solve our problems no delay You know wetin i dey reason You know wetin i dey feel If I no make am that man wey talk say we no fit make see don relate This life i dey live don tire me Baba bless me hard currency Make i make am anyway na way Assurance go sure for me and my guys eh E get the story i for like to tell E no easy but jovi boy must tell E no complete if i no put my nigga bull (Young bull) We started this together in secondary school We dey use our locker play Rap challenges everyday People try to mock us eh But i believe we go make am eh We dey use our locker play Rap challenges everyday People try to mock us eh But i believe we go make am eh
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Chidiebere Casmir, Young Jovi
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Story (feat. Young Jovi) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6093482/Young+bull/Story+%28feat.+Young+Jovi%29>.
Discuss the Story (feat. Young Jovi) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In