Calm Down

Memphis Cubana

0 fans

Memphis Cubana


2:41

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ehhh
Ele da mi o
Da mi o
Ehhh
Ele da mi o
Mofe da mi o
Da mi o
I was born ready
Gat to make money got my Palms dirty
I know I'm a sinner so I start early
Gotta die rich cos I was born broke
Life nor be joke bro
So i put in work 10-99
Olowo ma jaiye mafo I nor fit cry
As a confirm boy for street I nor Fit beg
So I live it up, build it up
I still carry block Yea
The story of my life nor too many
Na the few ones I get I tell
See nor go judge me
Evil friends wey I get
Na dem try to end me
My advice
Nor be all friends be blood
Alaye calm down
We be one blood for the area
Your money don come you dey Change friends
You Forget say God nor go fail man
Calm down
We be one blood for the area
Your money don come you dey Change friends
You Forget say God nor go fail Man
Calm down
We be one blood for the area
Your money don come you dey Change friends
You Forget say God nor go fail Man
I'm counting blessings now
Cos when I dey school i read Medicine na
Non of these people be invest in Me
Or interest in me
Now I'm interesting now
Hey God
Money too sweet abeg
This life, I got to give the best I Can
I Motivate yourself to impress Myself
Nobody send you Omo when You broke dem run
Mafo
Money too sweet abeg
This life, I got to give the best I Can
I Motivate yourself to impress Myself
Nobody send you Omo when You broke dem run
Mafo
Young nigga got flows now
Ehhh
Na me dem wan dey host now
Ehhh
I know you like the shows now
Ehh
We cutting cakes now
Ehh
To celebrate now
Alaye calm down
We be one blood for the area
Your money don come you dey Change friends
You Forget say God nor go fail man
Calm down
We be one blood for the area
Your money don come you dey Change friends
You Forget say God nor go fail Man
Calm down
We be one blood for the area
Your money don come you dey Change friends
You Forget say God nor go fail Man

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Jonathan Enakarirhe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Calm Down Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Calm Down Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6075864/Memphis+Cubana/Calm+Down>.

    Missing lyrics by Memphis Cubana?

    Know any other songs by Memphis Cubana? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Calm Down

    2,482
    58     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Roger Taylor is the drummer in which band?
    A Pink Floyd
    B Queen
    C The Rolling Stones
    D AC/DC

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Memphis Cubana tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!