Lifestyle (feat. $ewa)

Matrix Dviper

0 fans

Matrix Dviper


3:07
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

(Sewa)
(Yeah yeah yeah) Matrix

If you de hate on me I no fit vex
Cuz I'm still making money and I'm still gonna flex
If you don't like me bobo na your stress
Cuz I will keep on winning nevertheless

Everyone if I tell you say money no dey my mind
I swear to God you all know say na lie
Kosi anybody, (eh) kosi anybody
Wey fit live this life if you no get money

If you got money then it's your money
If I get money I'ma spend money
I'ma throw it on your face and I'm not sorry
I'ma make it rain on your body

If I no get money money
My friends will just make fun of me
Dem go dey look me like dundy
Like it's a sin for somebody

When I dey hustle they all snub me
When I dey ball they wan call me
Oluwa shower your blessings on me
Cuz I wan buy motor for my mummy

Makin' money in my sleep till I wake up in the morning
Straight in the whip, to the mall we go shopping
Yeah I be ballin', night we go clubbin'
People wanna live this life that I'm choppin'

I need those bags and I need them right now
If you waste my time then you're lookin' for a fight now
Hungry for the cash yeah I wanna take a bite now
Spendin' money how I like that is my lifestyle

This girl don dey feel me
Now she want to bill me
She dey blame her boyfriend
Do am if E easy
Now she wanna please me
Abeg please excuse me
And your boyfriend don dey hustle that is such a pity

Ain't got time for chit chat, need to chase bags
Anytime I'm movin' forward I never look back
Anytime you wish me bad, I'ma wish back
And I don't care who you are, cuz I'm first class

This is my lifestyle yeah, I'm gonna rule on it
Grind on it, ball on it like no tommorow
I live my life like I want to
Spray money till it goes still
My lifestyle, my fortune, my success
They look me like I go steal

(The life - life - life style)
(The one that I'm livin' right now)
(Buying everything I like now)
(Cannot take it when I die now)

Carry my matter for their head o
Making money everyday
I know I'm gonna rain like confetti
Other people see me, jelous me
Dripping hard in, Gucci like Hush puppy

(This is my lifestyle)

If I no get money money
My friends will just make fun of me
Dem go dey look me like dundy
Like it's a sin for somebody

When I dey hustle they all snub me
When I dey ball they wan call me
Oluwa shower your blessings on me
Cuz I wan buy motor for my mummy

My lifestyle
(Good day RG)
(Viper)
(Da original)
(Sewa noni yeah)

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abdulmateen Fagbemi, Mariam Anthonio

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lifestyle (feat. $ewa) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lifestyle (feat. $ewa) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/6010241/Matrix+Dviper/Lifestyle+%28feat.+%24ewa%29>.

    Missing lyrics by Matrix Dviper?

    Know any other songs by Matrix Dviper? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Lifestyle (feat. $ewa)

    66
    9     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which movie soundtrack brought second life to "Girl, You'll Be a Woman Soon"?
    A Snatch
    B Shawshank Redemption
    C Pulp Fiction
    D Reservoir Dogs

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Matrix Dviper tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!