Tonight (feat. RizorLSK)

D'metro

0 fans

D'metro


3:22

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

There's a fire oh weh
There's a fire oh weh
Tintanana oya tintanana
(My gees call me metro ba-by) Tintanna oya tintanana
Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana

(we about to bring some fire tonight)
Bring it tonight oh that fire tonight
We go turnup tonight so drag just something light
Make you tell all your friends oh baby
Say my guys na shoot on sight
So when they come to dey dance oh baby
Make dem know that we like skin tight

I like you but can you scatter your body
I like you but can you ginger your body
I want you but can you make me go crazy
I need you but sho wa freaky baby
I like you but can you scatter your body
I like you but can you ginger your body
I want you but can you make me go crazy
I miss you but sho wa freaky baby

Bring it tonight there's a fire tonight
We go turnup tonight so drag just something light
And this your body dey do me koni oh
(Koni koni oh)
So make we scatter the floor
We go dey here all night

Shey you sabi do the dance
Or shey you sabi burst the move
Baby Oya ji masun
Baby Oya ji masun
Shey you sabi do the dance
Or shey you sabi burst the move
Baby Oya  ji masun
Baby Oya  ji masun

Cause baby this my type e no too dey
No be say na play or I want gobe
Dem dey call me dondadada
When I enter ja ja ja ja
Trynna catch a vibe just dail metro
Pull up with my guy LSK
Dem dey call us dondadada
When we enter ja ja ja ja

Bring it tonight oh that fire tonight
We go turnup tonight so drag just something light
Make you tell all your friends o baby
Say my guys na shoot on sight
So when they come to dey dance o baby
Make dem know that we like skin tight

I like you but can you scatter your body
I like you but can you ginger your body
I want you but can you make me go crazy
I need you but sho wa freaky baby

Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
(LSK) Tintanana oya tintanana Tintanana oya tintanana
Whine am oh
Baby oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chinedum Arizor, Kene Onuenyenwa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Tonight (feat. RizorLSK) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Tonight (feat. RizorLSK) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5964672/D%27metro/Tonight+%28feat.+RizorLSK%29>.

    Missing lyrics by D'metro?

    Know any other songs by D'metro? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Tonight (feat. RizorLSK)

    62
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "__ _____ __ ____ __ ____ __ ____ Trying to find a part of me that you didn't touch"
    A my hips, my heart our songs
    B my heart, my hips, my body, my love
    C my body and heart
    D our songs, our films united

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    D'metro tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!