Truth
David Truth
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
As you dey chase the money Make you no know forget About your family About your family And as you get the money Make you no go spend am For folake Jumoke Abi abike My brother use your head Use your head No let dem use am for you Use am for you My brother use your head Use your head No let dem use am for you Use am for you Oh lord have mercy If we have to sin before we chop Before chop This life e no easy This life e no easy But we just have to keep moving on Keep moving on Oh no My mama say Use your head Use your head No let them use am for you Use am for you My pikin Use your head Use your head No let them Use am for you Use am for you Oh no no No no
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Truth Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5911572/David+Truth/Truth>.
Discuss the Truth Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In